Body & Soul

Album cover art for "Body & Soul" by Joeboy

Joeboy - Pop, Afrobeats

Body & Soul

13.9K Plays

Duration: 2:34

View Artist

Lyrics

[Intro] It's E Kelly [Verse 1] I dey sing, you dey dance, you dey whine When you cry I go wipe your eyes Gimme your bag make I fill am with dough I'm the only one, you no need another [Pre-Chorus] I'll hold you down You know this, you notice baby And I've told you now I'm right here, I dey for you bae [Chorus] E no get anywhere wey I wan go If I could I would love you in my next life I don't really care about tomorrow As long as you dey right now, I go dey fine You got me high when I'm low, low Shawty, you can take my soul All these things wey I dey talk right now I dey feel am for my body and bone, oh [Post-Chorus] Body and soul Body and soul, oh-oh Body and soul, mmm-mmm [Verse 2] I love the way you put it on me That thing wey you dey do me e dey mad me It's a vibe when I'm rocking your body No competition for your side oh dem no reach Make you look me wella, I no be novice Only you, I want don't need nobody, no [Pre-Chorus] I'll hold you down You know this, you notice baby And I've told you now I'm dey here, I dey for you bae I'll hold you down You know this, you notice baby And I've told you now I'm dey here, I dey for you bae [Chorus] E no get anywhere wey I wan go If I could I would love you in my next life I don't really care about tomorrow As long as you dey right now I go dey fine You got me high when I'm low low Shawty, you can take my soul All these things wey I dey talk right now I dey feel am for my body and soul, oh-oh [Outro] I dey feel am for my body, for my body, for my body and soul I dey feel am, I dey feel am, I dey feel am oway Joeboy Pon deck Yeah, yeah, yeah I dey feel am, I dey feel am, I dey feel am for my body and soul I dey feel am, I dey feel am, I dey feel am for my body and soul

Rate this song

Rate this song

0/5.0 - 0 Ratings

5
0.0% (0)
4
0.0% (0)
3
0.0% (0)
2
0.0% (0)
1
0.0% (0)

Loading comments...

Credits

Writers
  • E Kelly
  • Beatsbytimmy
  • Wademix
  • Joeboy