Better Thing

Lyrics
[Intro] Do de do do Do de do De do do Do de do De do do Do de do [Verse 1] Food for my table Mula for my hand If you no send when I no get before No worry me I understand Shebi olowo laye mo Abi ki n mo fe so Na who work wey go chop Na wetin my papa talk [Pre-Chorus 1] Remember just the other day Nobody wan dey look my face The Gbedu scatter the place Na Baba God gimme the grace oh Na why I no dey complain When bad belle dey We dey jolly thesе days But wetin my papa say be say [Chorus] Who no like bеtter thing Who no like better thing oh no Who no like better thing o ye ye ye ye Who no like better thing [Verse 2] Wetin be the point Why the boy dey hustle Everything na by grace No be by your muscle Shebi olowo laye mo Abi ki n mo fe so Na who work wey go chop Na wetin my papa talk Ya ya ya ye [Pre-Chorus 2] Wetin be the point If I get kpa and I no settle my boys If I dey okay and I no give mama joy Na when you get the money dem go call you sure boy Wetin be the point If I get kpa and I no settle my boys If I dey okay and I no give mama joy Na when you get the money dem go call you sure boy [Pre-Chorus 1] Remember just the other day Nobody wan dey look my face The Gbedu scatter the place Na Baba God gimme the grace oh Na why I no dey complain (why I no dey complain) When bad belle Dey (when bad belle dey) We dey jolly these days But wetin my papa say be say [Chorus] Who no like better thing (ye ye ye) Who no like better thing oh no Who no like better thing o ye ye ye ye Who no like better thing
Rate this song
0/5.0 - 0 Ratings
Loading comments...
Credits
- Writers
- Joeboy