Kowan Goloto

Album cover art for "Kowan Goloto" by Jaywon & Timaya

Jaywon & Timaya - Pop

Kowan Goloto

0 Plays

Duration: 3:51

View Album

Lyrics

Kowan goloto, goloto kowan x4 You see when we come some people been despise we shebi When I come dem tele me tele tele me say I no reach o I put my swag on I put my heads up Wetin I for do abeg turn my mic on I leave them on the run If you know you sabi meet me on the run destiny Definition e sa ti gbo oo Differentiation e sa rib o nse lo Juwonlo me no go retire forever this fire keep burning Now I jolly ba mi yo bi tie le jo Kowan goloto, goloto kowan x4 When I say ***** I want you to know Am alive and just dey go Back then when I was so broke E be like say I no get hope ooh Some people dey laugh me oo Right now I don dey make am oo My people make una leave me oo Everybody rule biko nwe Lai lai God is marvellous This scandals dey make me carry famous Now bad belle people wanna jealous Me am covered by the blood of Jesus Anytime wey we purpi purpi See the siren they wonwin wowin Players haterz dem dey copy copy My brother you can never stop me Am feeling like a tolo tolo Bad belle people don begin to dey kolo them Anywhere I go na so dem dey follow my people look good eh Kowan goloto, goloto kowan x4 ****** binu oni ojo ro si kooto Olofofo year *********** See, baata mi ni oun to ba wun mi mole fun Bata mii ni to ba wun mi ma lelu ma faya Aya pa nse la po po po po Aya pa nse la po po po po Also from Africa awon kan maga don pay Awon kan bo sokoto awon kan bo sode Oy afile Kowan goloto, goloto kowan x8

Rate this song

Rate this song

0/5.0 - 0 Ratings

5
0.0% (0)
4
0.0% (0)
3
0.0% (0)
2
0.0% (0)
1
0.0% (0)

Loading comments...

Credits

Writers
  • Jaywon
  • Timaya