No Time

Album cover art for "No Time" by Bracket (NGA) & P-Square

Bracket (NGA) & P-Square - Pop, Afropop

No Time

0 Plays

Duration: 3:54

View Album

Lyrics

[Intro: Vast] No time eh (Ai) Na Bracket ile Ape Planet, Dekumzy le Peter and Paul, they don kolo eh Na, na [Verse 1: Vast] No time eh That's why I say make I yarn tori eh The thing, the thing wey dey vex me eh Na the same thing wey dey vex you eh For this world, the good dey die And for the bad, na dem dey survive See I don try, make I ask God why E come be like I dey waste my time [Pre-Chorus: Vast] Oya everybody make una dey jolly eh Make una throw una hands in the air If you wan do good, make you call God eh Without Him, some people go scatter your brain [Chorus: Vast] Na this thing wey dey make me kolo eh, kolo eh, kolo eh (Ah-ah) This thing wey dey make me kolo eh, kolo eh, eh-eh (Ah-ah) I say na this thing dey make me kolo eh, kolo eh, kolo eh This thing wey dey make me kolo eh, kolo eh, eh-eh [Verse 2: Smash] Na this thing dey make me kolo eh Better thing, better thing no dey last eh If you dey hear me, no doubt me eh Believe me that na true 'tori eh Walahi, everybody no time eh See, our name na the Bracket ile Before, we do dancehall Happy Day But we don comot with Yori Yori eh [Pre-Chorus: Smash] I say everybody make una dey jolly eh Make una throw una hands in the air If you wan do good, make you call God eh 'Cause without Him, some people go blow off your brain (Ai) [Chorus: Bracket & Rudeboy] Na this thing wey dey make me kolo eh, kolo eh, kolo eh (Ah-ah) This thing wey dey make me kolo eh, kolo eh, eh-eh (Ah-ah) I say na this thing dey make me kolo eh, kolo eh, kolo eh (Wey dey make me, eh) This thing wey dey make me kolo eh, kolo eh, eh eh (Na this thing wey dey make me kolo eh) [Verse 3: P-Square (Rudeboy, Mr. P)] Chai! Shey una dey see (Una dey see) As Peter and Paul and Bracket, e dey don dey go (Dey don dey go) I remember when we do Igbedu, Last Nite, and they don kolo Dem say, we no sabi sing eh Some say na only dance we dey dance eh We come bring back Bizzy Body eh Temptation, they say na copy copy eh Na copy copy eh We go back again We bring Do Me and Roll It, ile With a good video, wetin remain eh? [Chorus: Bracket, Mr. P] Na this thing wey dey make me kolo eh, kolo eh, kolo eh (Chineke meh) This thing wey dey make me kolo eh, kolo eh, eh-eh (Anwu o na meh eh) I say na this thing dey make me kolo eh, kolo eh, kolo eh This thing wey dey make me kolo eh, kolo eh, eh-eh [Bridge: Vast, Smash] Mmm mmm mmm Iye, iye, iye, iye Iye, iye, iye, iye Iye, ahn, iye Everybody, eh Iye, iye, iye, iye Iye, iye, iye, iye Iye, ahn, iye (Mmm-mmm-mmm) Omo no time eh (No time eh) Better thing no dey last eh (<>No dey last eh) No time eh Better thing, better thing no dey last eh Na Bracket ile Peter and Paul dey don kolo eh (Don kolo eh) Today na today If e dey do you yori yori eh [Pre-Chorus: Vast] Oya everybody make una dey jolly eh Make una throw una hands in the air If you wan do good, make you call God eh Without Him, some people dey take you dey play play [Chorus: Bracket] Na this thing wey dey make me kolo eh, kolo eh, kolo eh This thing wey dey make me kolo eh, kolo eh, eh-eh I say na this thing dey make me kolo eh, kolo eh, kolo eh (Kolo, kolo) This thing wey dey make me kolo eh, kolo eh, eh-eh Na this thing wey dey make me kolo eh, kolo eh, kolo eh This thing wey dey make me kolo eh, kolo eh, eh-eh I say na this thing dey make me kolo eh, kolo eh, kolo eh This thing wey dey make me kolo eh, kolo eh, eh-eh Na this thing wey dey make me kolo eh, kolo eh, kolo eh This thing wey dey make me kolo eh, kolo eh, kolo eh

Rate this song

Rate this song

0/5.0 - 0 Ratings

5
0.0% (0)
4
0.0% (0)
3
0.0% (0)
2
0.0% (0)
1
0.0% (0)

Loading comments...

Credits

Writers
  • Bracket (NGA)
  • P-Square