Pamper You

Illbliss & Tha Suspect (NGA) & Koker - Pop
Pamper You
2 Plays
Duration: 5:35
Lyrics
Oga boss Oga boss Call me Koker Oga boss I just want to dey pamper you Oga boss Pamper you pamper you I just want to dey pamper you Baby baby I just want to dey pamper you Baby baby I just want to dey pamper you I wa fun wan ni mini sis Too much i dey go crazy Baby baby I just want to dey pamper you Pamper you pamper you I swear no other chick badder than you Show me one chicken near hotter than you If looks fit kill them dem for don dagger you Have you seen this kind of money in your life Ama treat you like a wife Power couple rich chop knuckle Money loco how you wan struggle Classy mixed with high fashion Presidential suitеs on the mansion See i hustle with a differеnt kind of passion Everywhere we go baby girl you be distraction Baby baby I just want to dey pamper you Baby baby I just want to dey pamper you I wa fun wan ni mini sis Too much i dey go crazy Baby baby I just want to dey pamper you Moni kilo wa de Na only you i go dey see nobody Iko to fe so lo bade This your loving jor kilo bade Other guys dem a do nothing Koker me i go do something E no be later i no go post you I getti bread o so i go toast you Ma lo ro ma lo ro ma lo ro Ba se be so ma so mo lo ro Nko to pe mo fe so ma lo ro Ko ba te fe o ma ya mo ma yo Baby baby I just want to dey pamper you Baby baby I just want to dey pamper you I wa fun wan ni mini sis Too much i dey go crazy Baby baby I just want to dey pamper you Baby let me show you how to feel alright Show me your poto i go dey alright Gimme the key to you ***** And i go maya 100 percent alright Shey na versace you dey rock o Abi na bend down select o You never know anything You never see anything like this before o Baby baby I just want to dey pamper you Baby baby I just want to dey pamper you I wa fun wan ni mini sis Too much i dey go crazy Baby baby I just want to dey pamper you Oga boss Oga boss Oga boss I just want to dey pamper you Oga boss I just want to dey pamper you I just want to dey pamper you
Rate this song
0/5.0 - 0 Ratings
Loading comments...
Credits
- Producers
- Kezyklef