Currency Boys

Illbliss & Tha Suspect (NGA) & eLDee the Don - Pop
Currency Boys
0 Plays
Duration: 2:56
Lyrics
Wetin I go do with all these all these naira men (Naira) Wetin I go do with all these all these dollars men (Dollars) Wetin I go do with all these all these pounds men All these all these money men All these all these money men Wetin I go do with all these all these naira men Wetin I go do with all these all these dollars men Wetin I go do with all these all these pounds men All these all these money men All these all these money men Ten years in the game eldee got lots and shit to show for it Big boys, big toys, big crib, big banks with holes in it No be say I just fade (no) They be get money here I dey come collect Your Christmas bags your shoes I go send am I no forget Never to rest No be to flex If you look my watch you go blind In a few more years jayz go begin see me If he dey look him behind No be hotmail No be yahoo Clean boy no dey run from police Im a business man With a business plan And a bank account for swiss Ah ah ah ah See the kind moto we dey drive See the chick wey comot from the ride Eldee just hold in side Paper chasing all the way from lagos Up to Atlanta Youll hate, but you can't beat me No matter how much you *** and hammer Wetin I go do with all these all these naira men Wetin I go do with all these all these dollars men Wetin I go do with all these all these pounds men All these all these money men All these all these money men That igbo boy back on the tracks With eldee from ATl File don't touch Do these cocky fucking bitches hell Got my dark shades on like wande coal But this ain't mo hits Goretti company you loving how the boy spits Im like rick ross everyday im hustling Everything you dey see na my sweat man Baba God don bless ill bliss man Chicks horny when I pull up in the PPPP See the cars wey boys dey control Im like key key key key key key In the front sit with my boy MGB We're living large *******we run lagos like Fashola Fuck the city with money and the better life The chick in the coop Oops sorry that's my wife You can tell from my swagger boy I don hammer Make speeches like I'm Barrack Obama Mama I just bought a crib in your name Lisa if it wasn't for you I wouldn't be here so Put the money in the bank if you want to vest No they make me vex Rap Dangote I could change your fortunes men Wetin I go do with all these all these naira men Wetin I go do with all these all these dollars men Wetin I go do with all these all these pounds men All these all these money men All these all these money men Wetin I go do with all these all these naira men Wetin I go do with all these all these dollars men Wetin I go do with all these all these pounds men All these all these money men All these all these money men I don hama I don hama I don hama My name my suspect That's why I won put air condition for ikeja bus stop Eldee baba thank you oh I hear say you dey build another allen roundabout For California Ill bliss Original igbo boy Wey dey pay the salary of that other fake igbo boy Na you pay for this track Na so the thing finish Geraout here (x6) Wetin I go do with all this money I go first build stadium for Oluse You go no say fear dey
Rate this song
0/5.0 - 0 Ratings
Loading comments...