In Ya Mind

Album cover art for "In Ya Mind" by Ikechukwu & DJ Zeez & ​eLDee the Don

Ikechukwu & DJ Zeez & ​eLDee the Don - Pop

In Ya Mind

0 Plays

View Album

Lyrics

In ya Mind (4x) For this party na only you wey I dey find oh… in ya mind After tonight I go dey call you all the time…in ya mind Na because you dey here make dem dey shake dem behind In ya mind Think sey you dey do me cus your kpanda still dey shine In ya mind Big boy for your mind abi Rollsroyce drop top in your mind abi Ahhhh, no ne lie abi You dey travel go jand all the time abi Ha, try abi first class when you fly for your mind abi Esclass for the ride in your mind abi No sleep jetlag for your mind abi Ahh, you no get wife abi No house no kids in your life abi Million dollar bank account in your mind abi Every Sunday go church you no dey lie abi This night abi, because of you dеm dey fight abi All night abi, omo won kamkpe you no dey diе abi For this party na only you wey I dey find oh… in ya mind After tonight I go dey call you all the time…in ya mind Na because you dey here make dem dey shake dem behind In ya mind Think sey you dey do me cus your kpanda still dey shine In ya mind Looking at you I can tell what is on your mind baby You won make I toast you Make I ask you for your line shebi Dey with your guy but you still don dey give me eye shebi Don't be surprised I don't mind what is on your mind baby Cus in your mind, come follow me In your mind, kpote telemi In your mind, nosi fre mi In your mind, oshakpe tami For my mind, I go follow you For my mind, ekpete leye For my mind, I no fit free you Kposha feshae For this party na only you wey I dey find oh… in ya mind After tonight I go dey call you all the time…in ya mind Na because you dey here make dem dey shake dem behind In ya mind Think sey you dey do me cus your kpanda still dey shine In ya mind Hmm fit bund abi, your sixteen don remind abi You go soon get show for your mind abi You're meant to just blow for your mind abi You don cack for your mind abi You don get hit track for your mind abi The girl na sharp sharp for your mind abi Na to just go straf for your mind abi You spend cash for your mind abi Your boyfriend hold pass for your mind abi You no dey join line abi You dey stay all day for your mind abi I don kpe for your mind abi I go write you check for your mind abi You dey follow me go, for your mind abi We go soon engage for your mind abi For this party na only you wey I dey find oh… in ya mind After tonight I go dey call you all the time…in ya mind Na because you dey here make dem dey shake dem behind In ya mind Think sey you dey do me cus your kpanda still dey shine In ya mind For this party na only you wey I dey find oh… in ya mind After tonight I go dey call you all the time…in ya mind Na because you dey here make dem dey shake dem behind In ya mind Think sey you dey do me cus your kpanda still dey shine In ya mind For your mind abi Ikechukwu In your mind ElDee, e, e, e, e, e In your mind DJ Zeez In your mind Papa henzi In your mind Say you be boti In your mind (4x) For this party na only you wey I dey find After tonight I go dey call you all the time Na because you dey here make dem dey shake dem behind Think sey you dey do me cus your kpanda still dey shine In ya mind

Rate this song

Rate this song

0/5.0 - 0 Ratings

5
0.0% (0)
4
0.0% (0)
3
0.0% (0)
2
0.0% (0)
1
0.0% (0)

Loading comments...

Credits

Credits Not Found