Untitled

Album cover art for "Untitled" by Ice Prince & ODUMODUBLVCK & PsychoYP

Ice Prince & ODUMODUBLVCK & PsychoYP - Rap

Untitled

0 Plays

Lyrics

[Intro] (Wack-ass rappers) (Broke-ass rappers) (I'm finna go get my scissors) (I'm finna cut all y'all niggas) (Wack-ass rappers) (Slow-ass rappers) (Broke-ass rappers) (Y'all niggas ain't got no manners) [Chorus: Ice Prince] As you see me so I swear, I no dey lack I no dey lack, I no dey lack All my goons for my street, dem get my back Dem get my back, that's a fact See my jeans get money E no dey slack, I no dey slack I no dey slack, never that All these rappers wey dey talk I know they wack I know they- (uh) [Verse 1: Ice Prince & ODUMODUBLVCK] Make I talk Abi make I brush All these girls the way they looking at me Come dey makе a nigga wanna blush They cannot be like us Nobody frеsh like us (nah) Niggas wanna act so tough over here I cut off their whole dreadlocks (pow-pow) Back in the booth with my ABJ rapstars And we dey blow every last card Always on the road like LASTMA Giddem them the smoke I kill 'em with asthma Shey you dey see all the flex Shey you dey see all the carats wey dey for the neck I be like kala, I no get respect I be double wahala like konan and krept Bet Girl see ice turn wet (wet) Gave her that D then slept (slept) Me wey don drink all night But she still wan kiss with ma morning breath (sheesh) I feel like boarding jet (yeah) But I go burn my kanaku first (prra) I'm on my way to your city (ODUMODUBLVCK) Please, make sure the foreign set [Verse 2: ODUMODUBLVCK] Because of odumodu dem dey swear affidavit (don) My haters, they pray, when they see me (girls) Dem boku wallahi (me) I no dey pay for the pussy (alhaji) Throw away money like qatari (habibi) Na wetin she start to call me I pam kalashin (kpo) Mago mago no dey near me, I'm not a dundee My money na mint kawai Zamani na hit dole ABJ boy in a bit sotey Obi cubana dey follow me eat (boss) Back to the business Back to the pimping My kala no dey point and miss (swish) Spin that kele for picanto flex am Odumodu squeeze my tits Odumodu lick my clit Na the same thing I suffer for my mistress click All her friends wan nack me (what) Chow me Fuck me Wanna be my candy [Verse 3: PsychoYP] But I no get plan "B" (YP) So I stay on my grind just to feed my family And if they can't understand me They go hear am one day, when i enter Grammy They too dey fuck up They no dey lock up They no fit understand my voltage I told them boy there really I'm a problem Nigga I been drilling on road since 08' Still a standard guy If you really wanna talk, we could talk no lie (masun baby ji masun de) Get your ass up and go outside I told 'em wait for me I'm in the bank waiting patiently Low-key I used to just fuck on her friends But now they just hate on me I just sit back and let God handle that In the building I'm throwing a hundred racks In the section I'm fucking with you If I pass you the blunt, then you better just pass it back Fuck nigga [Chorus: Ice Prince] As you see me so I swear, I no dey lack I no dey lack, I no dey lack All my goons for my street, dem get my back Dem get my back, that's a fact See my jeans get money E no dey slack, I no dey slack I no dey slack All these rappers wey dey talk I know they wack I know they-

Rate this song

Rate this song

0/5.0 - 0 Ratings

5
0.0% (0)
4
0.0% (0)
3
0.0% (0)
2
0.0% (0)
1
0.0% (0)

Loading comments...

Credits

Writers
  • Ice Prince
  • ODUMODUBLVCK
  • PsychoYP