Seke

Album cover art for "Seke" by Ice Prince & Tml Vibez

Ice Prince & Tml Vibez - Rap

Seke

2 Plays

Lyrics

[Intro] Icy-ice-ice Fire and ice TML in the building Woah-woah-woah-woah-woah Icy-ice-ice Fire and ice TML in the building [Verse 1: TML Vibez] So many reject me shanking for my brothers Omo eru ni lo se yo ni class Jo run the race malo gbe last bro (Na) Nobody believe you, so no let them deceive you If you go broke, aje them go delete you Iwo loma belittle, my brother No follow them play Money follow them chase No do bad, no follow dem craze Toba ti yo owo jowo bawon se, amo kunle ti dogbon si No be say emi gan go but oro po nu iwe kobo ni Oro po nu iwe kobo [Chorus: TML Vibez] Life e no easy abeg, wetin you dey face mo gba be I for don seke te te but mo n ro ola mame Life e no easy abeg, wetin you dey face mo gba be I for don seke te te but mo n ro ola mame [Verse 2: Ice Prince] Remember Tunde Shapiro Fly nigga wey dey soft like pillow Made it from zero, for real though Everybody's guy, like the neighborhood hero Tunde na the guy wey dey stand fit (Stand fit) E dey spend money, no dey plan shit Even the haters dem admit Nobody dey spray pass Tunde, even bandit (Bandit) Fast forward to 2000 coronavirus Account don dey red, don dey enter minus Nobody to call wey go check sinus Life so deep, such a mad science I know sometimes you dey rush, rush If you no soji, you for ease on a hush, hush Watch how you spend your bucks No be like Tunde wey matter don go end for court [Chorus: TML Vibez] Abeg, wetin you dey face mo gba be I for don seke te te, but mo n ro ola mame Life e no easy abeg, wetin you dey face mo gba be I for don seke te te, but mo n ro ola mame [Verse 3: Ice Prince] One man give up, another man blow That's just the way the whole super story go You rise and you fall, no time to recall No time to look back, keep your eyes on the ball Counting big stacks, man a cashier Wanna see my niggas in a Cartier You know life too fast And I wanna make more money than I made last year Them no fit pull me down Guns dem a draw like ogbono, I take am back to the koro They try to rub potopoto For my face dem dey craze, dem forget say my life e no easy [Chorus: TML Vibez & Ice Prince] Life e no easy abeg, wetin you dey face mo gba be I for don seke te te, but mo n ro ola mame Life e no easy abeg (Abeg o), wetin you dey face mo gba be (Abeg o) I for don seke te te (Te te), but mo n ro ola mame (Mame)

Rate this song

Rate this song

0/5.0 - 0 Ratings

5
0.0% (0)
4
0.0% (0)
3
0.0% (0)
2
0.0% (0)
1
0.0% (0)

Loading comments...

Credits

Writers
  • Ice Prince
  • Tml Vibez