For Yah

Album cover art for "For Yah" by Ice Prince & Runtown

Ice Prince & Runtown - Rap

For Yah

1 Plays

Lyrics

Everything i do oooo i do it for yah I do it all for you uuu u know i do it for yah And even if i thief iyo ooo i keep it for yah And if dem say i craze iyo ooo i do it for yah Sometimes i dey wonder wonder wonder wonder wonder wonder why Wonder wonder why Shebi na only you i see wey go catch my eye(wey go catch my eye eee) Sometimes i dey wonder wonder wonder wonder wonder wonder why Wonder wonder why Shebi na only you i see wey go catch my eye For yah for yah ehhh for yah For yah for yah eehhh For yah for yah ehhh For yah ehh No lеtting go no holding back Because you are my Lady eehhhh No lеtting u go No holding you back ehh ehh Because you are my because you are my Diva you give me fever Your love make a nigga shiver ehh Baby i like you(I like you) yeah yeah yeah Baby you are me breezer Real love flowing like a river ehh That's why i like you Everything i do uuu i do it for yah I do it all for u uuhh u know i do it far you And even if i thief iyo oo i keep it for yah And if them say i craze iyo ooo i do it for yah Sometimes i dey wonder wonder wonder wonder wonder wonder why Wonder wonder why Shebi na only you i see wey go catch my eye(Wey go catch me eye) Sometimes i wonder wonder wonder wonder wonder wonder wonder why Wonder wonder why Shebi na only you i see wey go catch my eye (Go catch my eye) Like the way you do it and the way you take it down Like the way you take that and make that boody to the ground Baby girl you know you are the baddest in the town So take that booty down Bend down and pause ooo Ohhh baby nor dey rush oooo Yes manna gyal All the girl them love you The way you just dey move your body ooo Gat me wanna fall in love Baby guess what your body banging ooo Gat me screaming my Lord Give me number later i go call u ooo Make we talk about love Straight to the room girl i wanna fk you i wanna make you my love Everything i do uuuu i do it for yah I do it all for you u know i do it for yah And even if i thief iyoo i keep it for yah And if them say i craze ooo iyo i do it for yah Sometimes i dey wonder wonder wonder wonder wonder wonder wonder why Wonder wonder why Shebi na only you i see wey go catch my eye(we go catch my eye) Sometimes i wonder wonder wonder wonder wonder wonder wonder why Wonder wonder why Shebi na only you i see wey go catch my eye

Rate this song

Rate this song

0/5.0 - 0 Ratings

5
0.0% (0)
4
0.0% (0)
3
0.0% (0)
2
0.0% (0)
1
0.0% (0)

Loading comments...

Credits

Writers
  • Ice Prince
  • Runtown