Sir

Lyrics
[Intro] Mad o! [Chorus] She con call me sir She say sir She don ready sir Gbedu dey sweet her She say sir Make we dokkie sir She don call me sir She say sir She don ready sir Gbedu dey sweet her She say sir Make we dokkie sir [Verse 1] Ebelebe When a woman sweet na ashawo (ashawo) When a woman too sabi na ashawo (na ashawo) Discrimination Inna we nation I don't mind, this life sef na wayo [Pre-Chorus] If e too fine, e too set, then e choke I don tire for this life, no be so I don't mind join thе fight to balance equation This kain equation For thе nation [Chorus] She con call me sir She say sir She don ready sir Gbedu dey sweet her She say sir Make we dokkie sir She don call me sir She say sir She don ready sir Gbedu dey sweet her She say sir Make we dokkie sir [Verse 2] When you see me, troway for me, for me I do for the ladies no be for me 'Cause it feels so good I really got something so good I really got something so good I really got something so good Feels so good [Pre-Chorus] If e too fine, e too set, then e choke I don tire for this life, no be so I don't mind join the race to balance equation This kain equation For the nation [Chorus] She con call me sir She say sir She don ready sir Gbedu dey sweet her She say sir Make we dokkie sir She don call me sir She say sir She don ready sir Gbedu dey sweet her She say sir [Outro] If e too fine, e too set, then e choke I don tire Who know like better thing, make e show hand up Make I see e face Where e dey When a woman sweet na ashawo (ashawo) When a woman too sabi na ashawo (na ashawo) Discrimination Inna we nation I don tire
Rate this song
0/5.0 - 0 Ratings
Loading comments...
Credits
- Writers
- Harrysong