Abeg Na

Album cover art for "Abeg Na" by Harrysong

Harrysong - Pop

Abeg Na

0 Plays

View Artist

Lyrics

See me no ye Alter plate, harrisong I love you I love you baby Abeg na... Abeg na Olivia tell me say they don do the things wey dey pain me Nosa tell me say they don do that same thing wey hurt me Am coming to your arms right now Am calling your phone baby When I knock your door, kor kor kor open () Abeg na ...open ooo Abeg na ...open. baby oooo Abeg na open, open If them tell u say me I no love u them dey lie If they tell u say I no go ever need u thеm don lie o Cos na same story wey Jеnnifer tell her boyfriend Make her boyfriend come dey fight her best friend oh ha I dey ur door open I dey your door kor kor kor open Choros Abeg na... Oya Oya come discipline me, come discipline me Come punish me, come punish me Oh, but no deprive me of your love Most especially your jollof wey dey hold me Enough is enough baby I can′t take this no more. Oh oh I dey ur door kor kor kor open Choros till fade... by #remegee

Rate this song

Rate this song

0/5.0 - 0 Ratings

5
0.0% (0)
4
0.0% (0)
3
0.0% (0)
2
0.0% (0)
1
0.0% (0)

Loading comments...

Credits

Writers
  • Tare Harry Okiri