Shokolokobangoshe

Album cover art for "Shokolokobangoshe" by Goldie Harvey & TM9ja

Goldie Harvey & TM9ja - Pop, Nigerian Pidgin

Shokolokobangoshe

0 Plays

View Album

Lyrics

[Intro] It's your girl again Ogajojo Goldie TM9ja Kennis Music [Refrain: Goldie Harvey] You need to hustle my guy If you want to chop some dollar Ko lowo Ko jasi Bi ti Mike Adenuga Oni lati [Chorus: Goldie Harvey & TM9ja] Tepa mo ise, get your paper Shoko loko bango she o Taku sibe, ko le hammer Shoko loko bango she o Le se omo be do it harder Shoko loko bango she o Fano sibe, ko le hammer Shoko loko bango she o [Post-Chorus: Goldie Harvey] Everyday I'm hustling Everyday I'm hustling Everyday I'm hustling I'm hustling, I'm hustling [Verse 1: Goldie Harvey] Everyday I'm hustling That's right, no more shuffling I gats to make my paper Make more paper No more circling See it in my eyes Awon eleyi no dey jonze o Anyhow e bе We must to bread, no be garri oh Gbagbе oshi Na to dey hammer dey blow dey go Mo ni ko gbagbe oshi Make you dey hammer dey go Dey go [Chorus: Goldie Harvey & TM9ja] Tepa mo ise, get your paper Shoko loko bango she o Taku sibe, ko le hammer Shoko loko bango she o Le se omo be do it harder Shoko loko bango she o Fano sibe, ko le hammer Shoko loko bango she o [Post-Chorus: Goldie Harvey] Everyday I'm hustling Everyday I'm hustling Everyday I'm hustling I'm hustling, I'm hustling [Verse 2: TM9ja] Some dey say we no dey try But we dey work work Shey na today we don dey try Una look look Jama jama na my life o I hustle hustle I take am as your second wife o While double hustle Oh na na na Na me hammer small operator Oh na na na Me hammer snake all this paper I say No matter what your selle Make you dey shomo o Whether na gala or suya Dakun teshan mo o [Chorus: Goldie Harvey & TM9ja] Tepa mo ise, get your paper Shoko loko bango she o Taku sibe, ko le hammer Shoko loko bango she o Le se omo be do it harder Shoko loko bango she o Fano sibe, ko le hammer Shoko loko bango she o [Post-Chorus: Goldie Harvey] Everyday I'm hustling Everyday I'm hustling Everyday I'm hustling I'm hustling, I'm hustling [Verse 3: Goldie Harvey] The clock is ticking Tick tick tock tock tock You got to work harder Omo ma lo gock Ma lo di mi ko ya work harder Give to me Ka kudi Yemego Owo da Lori titi oloda Gogo get alomo o Gbagbe oshi We no dey sleep We dey hustle o Moni ko gbagbe oshi So no dey sleep, my Naija people o [Chorus: Goldie Harvey & TM9ja] Tepa mo ise, get your paper Shoko loko bango she o Taku sibe, ko le hammer Shoko loko bango she o Le se omo be do it harder Shoko loko bango she o Fano sibe, ko le hammer Shoko loko bango she o [Refrain: Goldie Harvey] You need to hustle my guy If you want to chop some dollar Ko lowo Ko jasi Bi ti Mike Adenuga Oni lati [Chorus: Goldie Harvey & TM9ja] Tepa mo ise, get your paper Shoko loko bango she o Taku sibe, ko le hammer Shoko loko bango she o Le se omo be do it harder Shoko loko bango she o Fano sibe, ko le hammer Shoko loko bango she o [Outro] Emi o ni se akobata Gbe gbe o Nigboro aye Na time dey go Indomix Time dey go Time dey go, eh Keep on hustling, hustling, hustling, hustling

Rate this song

Rate this song

0/5.0 - 0 Ratings

5
0.0% (0)
4
0.0% (0)
3
0.0% (0)
2
0.0% (0)
1
0.0% (0)

Loading comments...

Credits

Writers
  • TM9ja
  • Goldie Harvey