Leg Over

Album cover art for "Leg Over" by Mr Eazi

Mr Eazi - Pop, R&B

Leg Over

192K Plays

View Artist

Lyrics

[Intro] Zagadat Dem come, body tan tan It's your boy Eazi It's E Kelly [Verse 1] My baby dey confuse me o with her bum bum Wey she get a guy wey dey send her money from London She dey see me like a "Johnny Just Come" (Zagadat) When monkey dey work eh Baboon e just dey chop [Bridge] Me I go chop all the wash eh As long as you give me my portion Baby make you no dey rush me Abeg make you treat me with caution Ah, ah, aaahhh [Chorus] Leg over My baby gimme leg over ahn ahn (Mxm) Hang over E be she dey gimme hang over eh eh Leg over Onome give me leg over eh eh Game over She dey come gimme game over [Verse 2] Eh eh I dey confuse I dey confuse When you turn around Baby you dey make I confuse ooo You Douala like a, a Cameroon Mesmerize the boy and baby make I confuse Commando, you be commando You dey command the boy with overload Yeh yeh I no fit stand alone I must call my guy before rendezvous [Bridge] Me I go chop all the wash eh As long as you give me my portion Baby make you no dey rush me Abeg make you treat me with caution Ah, ah, aaahhh [Chorus] Leg over My baby gimme leg over ahn ahn (Mxm) Hang over E be she dey gimme hang over eh eh Leg over Onome give me leg over eh eh Game over She dey come gimme game over Ah [Verse 3] It's your boy Eazi My baby dey distract me o with her bum bum Wey she get a guy wey dey send her money from London She dey see me like a "Johnny Just Come" (Zagadat) When monkey dey work eh Baboon e just dey chop [Bridge] Me I go chop all the wash eh As long as you give me my portion Baby make you no dey rush me Abeg make you treat me with caution Ah, ah, aaahhh [Chorus] Leg over My baby gimme leg over ahn ahn (Mxm) Hang over E be she dey gimme hang over eh eh Leg over Onome give me leg over eh eh Game over She dey come gimme game over [Outro] Eh eh I dey confuse oh oh oh I dey confuse When you turn around Baby you dey make I confuse ooo You Douala like a, a Cameroon Mesmerize the boy and baby make I confuse Commando, you be commando You dey command the boy with overload Yeh yeh I no fit stand alone I must call my guy before rendezvous

Rate this song

Rate this song

0/5.0 - 0 Ratings

5
0.0% (0)
4
0.0% (0)
3
0.0% (0)
2
0.0% (0)
1
0.0% (0)

Loading comments...

Credits

Writers
  • E Kelly
  • Mr Eazi