Wake Up

Flavour & Wande Coal - Pop
Wake Up
0 Plays
Lyrics
[Intro: Flavour & Wande Coal] Comment tu t'appelle Wande Coal, Mr. Flavour eh Comment tu t'appelle Wande Coal, Mr. Flavour eh Break it, hololo Masterkraft on the beat Hololo Flavour Break it, hololo Wande Coal Hololo, hololo (oyonima) Mr Flavour, Wande Coal for the dance Hololo, helele, hololo Hololo, helele, hololo Hololo, helele, hololo Hololo, helele, hololo (Wande Coal) Hololo, helele, hololo Hololo, helele, hololo Hololo, helele, hololo (oyonima) Hololo, helele, hololo [Verse 1: Flavour] Everybody celebrate This na the dance to dey jolly dey As we don dey dominate So omoge show me your figure 8 (roll am, whine am) [Pre-Chorus: Flavour] If you get money eh (get money eh) My brother make una dey jolly eh (dey jolly eh) See this life, e no get part two eh (part two eh) Oh nwanene nwanene mama eh eh (mama eh eh) Mr Flavour, Wande Coal for the dance (break it) [Chorus: Flavour & Wande Coal] Dem go wake up, hear this gbedu they go wake up Mr Flavour, Wande Coal dey wake up All the mummy, daddy, dem go wake up eh Dem go wake up, hear this gbedu they go wake up Mr Flavour, Wande Coal dey wake up All the mummy, daddy, dem go wake up Mr Flavour, Wande Coal for the dance Hololo, helele, hololo Hololo, helele, hololo Hololo, helele, hololo Hololo, helele, hololo (Flavour) Hololo, helele, hololo (Wande Coal, dollar) Hololo, helele, hololo (spending money in dollar) Hololo, helele, hololo (oyonima, dollar) Hololo, helele, hololo (spending money in dollar) [Verse 2: Wande Coal] I love your baka ehh, the way you winding up on me The way you dey buga ehh, baby shakie your something Ebelebe, ebelebe, this girl is killing me, ebelebe Chineke meh, ebelebe, this girl is killng me, ebelebe [Pre-Chorus: Flavour] If you get money eh (get money eh) My brother make una dey jolly eh (dey jolly eh) See this life, e no get part two eh (part two eh) Oh nwanene nwanene mama eh eh (mama eh eh) Mr Flavour, Wande Coal for the dance (break it) [Chorus: Wande Coal & Flavour] Dem go wake up, hear this gbedu they go wake up Mr Flavour, Wande Coal dey wake up All the mummy, daddy, dem go wake up eh Dem go wake up, hear this gbedu they go wake up Mr Flavour, Wande Coal dey wake up All the mummy, daddy, dem go wake up Mr Flavour, Wande Coal for the dance Hololo, helele, hololo Hololo, helele, hololo Hololo, helele, hololo Hololo, helele, hololo Hololo, helele, hololo (dollar) Hololo, helele, hololo (spending money in dollar) Hololo, helele, hololo (dollar) Hololo, helele, hololo (spending money in dollar) [Outro: Flavour & Wande Coal] Comment tu t'appelle Wande Coal, Mr. Flavour eh Comment tu t'appelle Wande Coal, Mr. Flavour eh Break it Masterkraft on the beat Flavour Wande Coal Je kan mo Je kan mo Mr Flavour, Wande Coal for the dance Mr Flavour, Wande Coal for the dance (break it) Mr Flavour, Wande Coal for the dance (break it) Mixing Zeeno Foster Mr Flavour, Wande Coal for the dance (break it) Hololo, helele, hololo Hololo, helele, hololo (this kind of flavor dancing) Hololo, helele, hololo Hololo, helele, hololo (Flavour) Hololo, helele, hololo Hololo, helele, hololo Hololo, helele, hololo Hololo, helele, hololo Oyonima
Rate this song
0/5.0 - 0 Ratings
Loading comments...
Credits
- Writers
- Flavour
- Wande Coal