I Don Smoke Igbo

Flavour & D Mustard & Hype mc & Waga G & M-Jay (Producer) & Prophecy - Pop, Nigerian Pidgin
I Don Smoke Igbo
2 Plays
Lyrics
[Intro] We're back again! In a freestyle Burn fire, burn fire Burn fire, burn fire Burn chaka, burn chaka Burn fire, burn chaka Burn fire, burn chaka [Chorus: Flavour] Oh no I don smoke igbo I don dey kolo For this party o Make una hear me say Oh no Oga don kolo As e don smoke igbo For this party o Make una hear me say Oh no [Verse 1: Flavour] To all the boys inna the club wey don dey smoke igbo To all the girls inna the club wey don dey too kolo I tell you say make you dey smoke igbo but no kolo Kolo, kolo Kolo, kolo To get busy, get jiggy, try to smoke igbo To get crazy, go wago, try to smoke igbo I tell you say make you dey smoke igbo but no kolo Kolo, kolo Kolo, kolo [Verse 2: D Mustard] [?] peace a choko a many heads a fi nod Check all a them bobo, them a all in the hall Why you come dey do like you no dey smoke igbo When the time come, na you gon' smoke jumbo Jump and para where police dem a come Throway your ganja, make you no dey form Jump and para where police dem a come Throway your ganja, make you no dey form [Chorus: Flavour] Oh no I don smoke igbo I don dey kolo For this party o Make una hear me say Oh no Emeka don kolo As he don smoke igbo For this party o Make una hear me say Oh no [Verse 4: Prophecy] The admission of the theory, a glorified MC I born on mic, [?] flee I'm live with it The three energize [?] Niggas criticizing, who dey wise this kid It is like king Solomon The real falling one, when I'm hauling one I go loud, can't pass out with it Cold, see, the block raise up It's all we do when we're on the block On the corner, stay tough [?] [Verse 5: Wagga] Burn fire, burn, make it vibration Boys and girls, pay attention Marijuana, this an education Gayaman ting, this is penetration Jump and jump to da celebration Yes, no, yes, no, police station Burn ganja, no humiliation Fire burn, fire burn, no hesitation [Chorus: Flavour] Oh no I don smoke igbo I don dey kolo For this party o Make una hear me say Oh no Aboki don kolo As he don smoke igbo For this party o Make una hear me say Oh no [Verse 6: Hype MC] Nwanne, biko, pass me the lighter And tell that guy, make him help me bring the rizla This one no be the time to smoke cigar As far as I'm concerned, my guy, nothing mega If you no dey burn fire, in on your own But if you no carry light, use your mobile phone Because, naturally, I dey high So if I come smoke, my guy, I fit fly [Verse 7: M.J] Light your ganya now Hey you, ganja man Fire 'pon the place where boys wan front the case [?] jumbo, step onna the dance floor Start to dey kolo, long thing, Africa You girl, hold your man You man, walk 'em down Make you dey whine your waist like Spider-Man Hey, ganja man Hey, higher man Inna the place, make fire blaze [Chorus: Flavour] Oh no I don smoke igbo I don dey kolo For this party o Make una hear me say Oh no Tunde don kolo As he don smoke igbo For this party o Make una hear me say Oh no I don smoke igbo I don dey kolo For this party o Make una hear me say Oh no Oga don kolo As he don smoke igbo For this party o Make una hear me say Oh no
Rate this song
0/5.0 - 0 Ratings
Loading comments...