Me & You

Album cover art for "Me & You" by Bracket (NGA)

Bracket (NGA) - Pop

Me & You

9.1K Plays

Duration: 3:17

View Artist

Lyrics

[Intro: Vast] Pararapata me and you yeah Hmm hmm, paraparapata me and you Hmm hmm [Verse 1: Vast] Girl I can't believe, I can't believe Baby like you come to my way And me I go like make me go find somewhere wey me and you go dey Na there I go tell you say I want you Na there you go know how much I need you Na there I go comot my rose flower Give am to you tell you I love you [Pre-Chorus: Vast] There is no delay for here we dey I want to share My love with you, anything you want I go give am to you There will be no more problems If you give your love to me baby [Chorus: Vast] Me and you, pararapata me and you, girl Me and you, paraparapata me and you yeah Me and you, pararapata me and you girl Just me and you, paraparapata me and you (chai) [Verse 2: Smash] Oya, make we dey flow my darling You dey make me kolo my honey You dey sweet me o, make we dey here Till night o hmmm hmmm 1 plus 1 is equals to 2 But me and you, we are equals to 1 The way you dey laugh na the way I dey laugh We too make sense, that's why I say [Pre-Chorus: Smash] There is no delay for here we dey I want to share My love with you, anything you want I go give am to you There will be no more problems If you give your love to me baby [Chorus: Smash] Me and you, pararapata me and you, girl Me and you, paraparapata me and you yeah Me and you, pararapata me and you girl Just me and you, paraparapata me and you [Bridge: Vast] Me and you oh, as we dey oh Nobody be like us The love for me and you no be by force And that is why I made you my choice I say nobody be like us We too make sense, that's why I say Me and you, oh me and you girl, me and you Me and you, me and you, just me and you Pararapata me and you uhm uhm (oh no no no) Paraparapata me and you Me and you [Pre-Chorus: Vast] There is no delay for here we dey I want to share (ooh ooh ooh ooh) My love with you, anything you want I go give am to you (anything you want) There will be no more problems (ai, anything you want, ai) If you give your love to me baby [Chorus: Vast] Me and you, (my baby) pararapata, me and you girl (my honey) Me and you, (my darling) paraparapata, me and you (just me and you) Me and you (just me and you) pararapata, me and you girl (just me and you) Just me and you, paraparapata me and you (just me and you) Paraparapata, me and you (just me and you yeah) Eh eh eh [Outro: Vast] I want to share eh Ah I go give am to you Anything you want ah If you give your love to me baby Me and you, oh me and you

Rate this song

Rate this song

0/5.0 - 0 Ratings

5
0.0% (0)
4
0.0% (0)
3
0.0% (0)
2
0.0% (0)
1
0.0% (0)

Loading comments...

Credits

Writers
  • Nwachukwu Ozioko
  • Obumneme Ali