King

Album cover art for "King" by Fireboy DML

Fireboy DML - R&B, Nigerian Pidgin

King

39.8K Plays

Duration: 2:45

View ArtistView Album

Lyrics

[Intro] Yeah Ouh, ah, ah (Ayy) Fireboy, what's going on? (Shawdy pull up in the backside) [Verse 1] Gbemi sori bi gele I'm a king, ma fi mi sere All the girls calling me bebe See me see gbege (mogbe) Fine boy wey con sabi sing again Tell me wetin you need again Omo forget see gbagbe Me I be complete package (ooo) [Pre-Chorus] Me I fit fight for your love But I no fit beg for your love I no fit beg for your love I no fit beg for your love Me I fit fight for your love But I no fit beg for your love I no fit beg for your love I no fit beg for your love, yeah [Chorus] Baby (Yeah), baby ,se'mi bi oba, bi oba I want you to treat me like a king Baby (Baby), baby, se'mi bi oba (Yeah), bi oba [Verse 2] Wetin you need bebe I get sauce, get juice bebe I get everything for you babe (As long as you dey, oh) Bad boy wey you no fit use play game I be king, ma fi mi sere Girl you know so ma lo farawe (Farawe), farawe [Pre-Chorus] Me I fit fight for your love But I no fit beg for your love I no fit beg for your love I no fit beg for your love Me I fit fight for your love But I no fit beg for your love I no fit beg for your love I no fit beg for your love, no [Chorus] Baby (Baby), baby, se'mi bi oba, bi oba Treat me like a king Baby (Baby), baby se'mi bi oba, bi oba (Yeah, uh, woo) [Outro] Fine boy wey con sabi sing again Tell me wetin you need again So fun mi, ki lo tun fe, ki lo tun fe kin se fun e Ooh, wee (Shawdy, pull up in the back) Fireboy here so Shawdy, pull up in the back Shawdy, pull up in the back

Rate this song

Rate this song

0/5.0 - 0 Ratings

5
0.0% (0)
4
0.0% (0)
3
0.0% (0)
2
0.0% (0)
1
0.0% (0)

Loading comments...

Credits

Writers
  • Fireboy DML