Everyday

Album cover art for "Everyday" by Fireboy DML

Fireboy DML - Pop, Afropop

Everyday

9.6K Plays

Duration: 2:46

View Artist

Lyrics

[Intro] Ob' Obah!!! Wha dem a say? [Pre-Chorus] Tell me "where you dey?" La ti Satide I go meet you there 'Cause I miss you everyday Call me any day I'll be on my way I'm one call away No matter the situation [Chorus] Girl I'm not sure If my action don dey too much I love you with passion Jessica, Jennifer fa mi la sọ Auzubillah no more fornication Duro na baby ma sọ Girl I want some I say na you, only you, I wan dey sanction, ye Ọmọ yapa for my catalogue But na only you wey I want for my mansion oh [Verse] Girl I'm not here to dey confuse you Girl I'm only here to dey convince you That I love, that I need, and I miss you Me I love your body and your melanin too Follow me go, givе me ginger Taking me high whеn my energy low I never love you finish oh Don't leave me Oroma, ah Baby let me take you to Ibiza Let me put a ring around your finger If you let the memory to linger I will give you anything you want Gba ko jẹ́ And I go gallant, I no go fear You do me tungba but I don't care I'm in my feelings and I just wan make you know [Pre-Chorus] Tell me "where you dey?" La ti Satide I go meet you there 'Cause I miss you everyday Call me any day I'll be on my way I'm one call away No matter the situation [Chorus] Girl I'm not sure If my action don dey too much I love you with passion Jessica, Jennifer fa mi la sọ Auzubillah no more fornication Duro na baby ma so Girl I want some I say na you, only you, I wan dey sanction, ye Ọmọ yapa for my catalogue But na only you wey I want for my mansion oh [Instrumental Break]

Rate this song

Rate this song

0/5.0 - 0 Ratings

5
0.0% (0)
4
0.0% (0)
3
0.0% (0)
2
0.0% (0)
1
0.0% (0)

Loading comments...

Credits

Writers
  • Fireboy DML
  • Olamide