Ashawo

Lyrics
[Intro] (Fun—) (Funkula) [Verse 1] Mutumina Wetin dey prah? Wetin dey sup oh? I want to yarn You too dey prah You too dey form Shey make I chop oh before e sha [Chorus] No be my fault oh na shayo Na all of us be ashawo If I cheat on you, I'm sorry And if you cheat on me, no worry No be my fault oh na shayo Na all of us be ashawo If I cheat on you, I'm sorry And if you cheat on me, no worry No be my fault oh na shayo Na all of us be ashawo If I cheat on you, I'm sorry yeah [Verse 2] I apologize say I do anything for your back, baby When I no dey mad, I go shaperly go and come back ehn No be my fault say I famous oh Make I no cast for Lagos oh If the girls e dey call my name I go gbe body oh Ah ah ah [Chorus] No be my fault oh na shayo Na all of us be ashawo If I cheat on you, I'm sorry And if you cheat on mе, no worry No be my fault oh na shayo Na all of us be ashawo If I cheat on you, I'm sorry And if you chеat on me, no worry No be my fault oh na shayo Na all of us be ashawo If I cheat on you, I'm sorry yeah [Verse 3] Wetin I dey find for Fatima wey my Shima no get? Wetin I dey find for Amaka wey my Shima no get? No be my fault say I famous oh Make I no cast for lagos oh If the girls e dey call my name I go gbe body oh Ah ah ah [Chorus] No be my fault oh na shayo Na all of us be ashawo If I cheat on you, I'm sorry And if you cheat on me, no worry No be my fault oh na shayo Na all of us be ashawo If I cheat on you, I'm sorry And if you cheat on me, no worry No be my fault oh na shayo Na all of us be ashawo If I cheat on you, I'm sorry yeah [Outro] Na shayo oh Na ashawo oh
Rate this song
0/5.0 - 0 Ratings
Loading comments...
Credits
- Writers
- Fireboy DML