Advertisement

Colonial Mentality

Album cover art for "Colonial Mentality" by Fela Kuti

Fela Kuti - Pop, Nigeria

Colonial Mentality

12.8K Plays

View Artist

1977.

Lyrics

Colo-mentality [Chorus] If you say you be colonial man You don be slave man before Them don release you now But you never release yourself I say you fit never release yourself Colo-mentality E be say you be colonial man You don be slave man before Them don release you now But you never release yourself E be so He be so them dey do, them dey overdo All the things them dey do (He be so!) E be so them dey do, them think dey say Dem better pass them brothers No be so? (He be so!) De ting wey black no good Na foreign things them dey like No be so? (He be so!) Dem go turn air condition And close Dem country away No be so? (He be so!) Them Judge him go kack wig And jail him brothers away No be so? (He be so!) Dem go proud of dem name And put dem slave name for head No be so? (He be so!) Colo-mentality now make you hear me now [Chorus] Colo-mentality! Mr. Ransome you make you hear Mr. Williams you make you hear Mr. Allia you make you hear Mr. Mohammed you make you hear Mr. Anglican you make you hear Mr. Bishop you make you hear Mr. Catholic you make you hear Mr. Muslim you make you hear Na Africa we dey o make you hear Na Africa we dey o make you hear Colo-mentality hear Colo-mentality hear Mr. Ransome you make you hear Mr. Ransome you make you hear Na Africa we dey o make you hear Na Africa we dey o make you hear Colo-mentality hear Colo-mentality hear [Chorus] Colo-mentality!

Rate this song

Rate this song

0/5.0 - 0 Ratings

5
0.0% (0)
4
0.0% (0)
3
0.0% (0)
2
0.0% (0)
1
0.0% (0)

Loading comments...

Credits

Credits Not Found