THERAPY SESSION

Lyrics
[Intro: Erigga] Drag backie, fuck bitches, get money Drag backie, fuck bitches, get money [Verse 1: Erigga] That smallie wen pickup been dey carry comot hood Pickup don carry am comot hood Who get money say no level, why e no travel? I tire for Gaga, everything no be gra gra The new DPO wen come so no dey take nonsense Small offence, kra kra hope you sabi jump fence Super Mario wey I dey blow come from different world Na through my pipe she go down, head me make you big I dey my backyard for Paris smoke igbo dey gist With one of my guy wen don dey the country since I let am know say my guy as I dey like this No be abroad dey do me Where the kpogiri? When I dey four years, me and my mama go market Before she turn, I don lost, you go fear your head Before she go tv, I don waka reach house Lost boy, no be today Igbo be shisha, lai lai [Chorus: Bella Shmurda] Lai lai, if no be Jesus, I for dey calvary Ra ile si egbe dealer, make I smoke anything If no be God, I for don do many things Shoot anybody, I go pai anything [?] Where my money dey? Mo ni kan gbe wa In a gang style omo mon Fela Jungle don cast Make you change pattern, make you no go japata [Verse 2: Erigga] Some kind times you fit dey tag me I no go know For your mind I bone, you wen dey feel my jam Suppose understand but instead you prefer to post Rubbish comments who hurt you? Na your ego Ewo health foreplay with mental health You no go fit I need to trust you first but that one be concern Who them sign no be business, my business fine See the space I dey occupy like bottom keypad Nobody trespass, my era no dey do keyboard Na where you dey record we dey come I get person wen dey stay your estate To enter no go hard me gan Them sabi me, the kala go dey sikorkor Use your ego scratch your balls okrikpoto Place the crown for my head, wash the blood comot Fly wen no wan gree wise go follow DB comot Dead body surplus [Chorus: Bella Shmurda] Lai lai, if no be Jesus, I for dey calvary Ra ile si egbe dealer, make I smoke anything If no be God, I for don do many things Shoot anybody, I go pai anything [?] Where my money dey? Mo ni kan gbe wa In a gang style omo mon Fela Jungle don cast Make you change pattern, make you no go japata [Outro: Erigga] Drag backie, fuck bitches, get money Drag backie, fuck bitches, get money Drag backie, fuck bitches, get money Drag backie, fuck bitches, get money
Rate this song
0/5.0 - 0 Ratings
Loading comments...
Credits
- Writers
- Erigha Agharivbie
- Akinbiyi Ahmed Abiola