Loyalty

Album cover art for "Loyalty" by Erigga

Erigga - Rap

Loyalty

0 Plays

Duration: 3:40

View ArtistView Album

Lyrics

Haaabe Karashika Erigga paper boi 2017 vibes you understand e don burst Warri Some people are not just loyal How your matter be mehn I swear down One leg out one leg in One leg out one leg in If na that side you choose stay there If na this side you choose stay here One leg out one leg in One leg out one leg in If na that side you choose stay there If na this side you choose stay here From the hills of ikpoba downtown okere Straight to malaga Erigga na were Ace nor be lager see as i dey turn am troway See dem dey swell up their face but the hate nor be today Been through hell and back see my return ticket Give me dis give me dat dem wan beg me naked But no be bluefilm e pa na my life you dey watch My own guy pick money finish dey see me dodge Fine girl dey my bed on expensive shit Forget Wizkid my bedsheet na expensive shit Everything heavy omor see envy Dem say na blood money bros you know every Where dem dey wen boys no see money chop Ring Road go cyber cafe no money sup Boys dey go clubbing we sitdown mumcy shop Dem wan see you die here na wetin you wan dey talk I expect you to dey with me wen everything bad My own kele gbes wen everything hard But you know as e be biggest record deal On set na Clarence nai dey record me One leg out one leg in One leg out one leg in If na that side you choose stay there If na this side you choose stay here One leg out one leg in One leg out one leg in If na that side you choose stay there If na this side you choose stay here No pick the ball if you know say you no wan play No come my yard come dey if you no wan stay Forget say wetin nor fit kill you Go make you strong for where The injury go pain you long Back then for the hood i dey broke alone Nobody dey my side i dey smoke alone Ex leave me go marry i wish am well Even though e pain me i no wish her hell Because i know say very soon everywhere go soft Fast forward two years later everywhere don burst I get men wen be say em elbow me lost Fuck boy forget say two of us dey talk Shengele bread wen you dey see you wan assume I no people like you forget the friend costume You know fit pretend for long Your G string go show You're all pussy go perform for stripper pole Nor hit me with the line say i forget men which men Men wen nor fit keep am one hundred Fake friends we dey waka pass each other No worry yourself our life good, nor bother One leg out one leg in One leg out one leg in If na that side you choose stay there If na this side you choose stay here One leg out one leg in One leg out one leg in If na that side you choose stay there If na this side you choose stay here Yeah A trip to the south homeboi On the journey we dey meet fake people all around mehn We still dey meet some real men Man like dem anonymous Man like dem emmaoye Kul boy i see you mehn Man like dem snowman Yo Sly wadup Dem bois victor my nigga mehn i see you All my niggas for wafftown mehn A trip to the south EP you know wah i mean Wen we say EP We nor mean enemy of progress men We mean say Erigga present their ear well well Abeg

Rate this song

Rate this song

0/5.0 - 0 Ratings

5
0.0% (0)
4
0.0% (0)
3
0.0% (0)
2
0.0% (0)
1
0.0% (0)

Loading comments...

Credits

Credits Not Found