JOHNBULL

Album cover art for "JOHNBULL" by Erigga & JaQi

Erigga & JaQi - Rap

JOHNBULL

0 Plays

Duration: 2:59

View Album

Lyrics

Chris e no brown Eye don red Now you don tire Dey live in regret When dem say stop E no sabi hear As u dey find Many people reject Prodigal son Mama been don talk Papa no care For my mind I get sense Oh Lord Me I need your love I no know I don dey regret These are the words of amagidon Go with the flame or na you go burn When you dey find and u no fit talk Only Yesus you dey follow talk Rebuke brokenness from your mindset Cuz na the block e go talk loud Givе me the kush ama roll it all My balance go shakе I no fit talk Yea yea You got your mama saying Johnbull My son Listen to my word This life dey tough even If you focus u go hustle Mama Johnbull your son No dey listen to your word Mama You know life na course We Dey work hard to Get am double ohh Warri boy in Lambo big man convo Na trouble I dey crave make dem burst out We no Dey fear to die like who don pkuff before I take God beg you no let my devil come out Na Money conversation na make you my blood Call the plug my kale Dey here wit her deadly squad My bestie my bestie na we take dey pai The Molly don burst no wonda she dey amapia Shey you dey see the kind of evil the money dey bring Her g string she don fling use my mic dey sing A queen and more caramel with chocolate Sweet inside climb on top no let the juicey waste Everyday dog has its day but not today You fit go die throway way We no force vibe bad energy away Turn for throat pack for face food dey micro wave These are the words of amagidon Go with the flame or na you go burn When you dey find and u no fit talk Only Yesus you dey follow talk Rebuke brokenness from your mindset Cuz na the block e go talk loud Give me the kush ama roll it all My balance go shake I no fit talk Yea yea You got your mama saying Johnbull My son Listen to my word This life dey tough even If you focus u go hustle Mama Johnbull your son No dey listen to your word Mama You know life na course We Dey work hard to Get am double ohh

Rate this song

Rate this song

0/5.0 - 0 Ratings

5
0.0% (0)
4
0.0% (0)
3
0.0% (0)
2
0.0% (0)
1
0.0% (0)

Loading comments...

Credits

Writers
  • Erigga
  • JaQi