ABEG

Lyrics
[Intro: Erigga] E dey happen? Ajebo on the on the PHP We dey play the girls like [?] [Verse 1: Erigga] Yo, how me and you want take be friends when me and you don knack? I mean, I go see you for somewhere hail you waka pass? Draw your hand come back, hold you, kiss all your neck How you wan take un-fuck me with all due respect? She say I toxic, na why she gree for me After we quarrel, I dey pin am in from of full mirror The flashback no be here, dislocate her P Her therapist dey bеg am make she no pick my call [Chorus: Piego] [?] I know say chinos no be khaki So makе I put calls make you lap me Give you the locay make you track me So make I tell you something about me No be coincidence you found me Move pass the past, so baby can we? [?] make me happy Say na beg I dey beg o Eweniwe, Eweniwe, Eweniwe Eweniwe, Eweniwe, Eweniwe Eweniwe, Eweniwe, Eweniwe I say na beg I dey beg o Eweniwe, Eweniwe, Eweniwe Eweniwe, Eweniwe, Eweniwe Eweniwe, Eweniwe, Eweniwe I say na beg I dey beg o [Verse 2: Knowledge] If I kprass put calls, omo na eye service Make I lap you jhor, make a guy service your engine Ekaette you too dey like malice Oya kolobi my polo, even my khaki Comot body for the settings, she know I sabi her position na why dey call me her paddy I've been there, done that She dey use love dey bombard, me I'm always on guard Omo na good girl gone bad But before she use me catch cruise, walahi she must contact Her backa na fitted [?] [Chorus: Piego] [?] I know say chinos no be khaki So make I put calls make you lap me Give you the locay make you track me So make I tell you something about me No be coincidence you found me Move pass the past, so baby can we? [?] make me happy Say na beg I dey beg o Eweniwe, Eweniwe, Eweniwe Eweniwe, Eweniwe, Eweniwe Eweniwe, Eweniwe, Eweniwe I say na beg I dey beg o Eweniwe, Eweniwe, Eweniwe Eweniwe, Eweniwe, Eweniwe Eweniwe, Eweniwe, Eweniwe I say na beg I dey beg o [Outro] Eweniwe, Eweniwe, Eweniwe Eweniwe, Eweniwe, Eweniwe Eweniwe, Eweniwe, Eweniwe I say na beg I dey beg o
Rate this song
0/5.0 - 0 Ratings
Loading comments...
Credits
- Writers
- Erigga
- Ajebo Hustlers