One Chance

Lyrics
Hmmm Da di di, da di di, da di re n di re Da di di, da di di, da di re n di re Oh, na, nah Da di di, da di di, da di re n di re Emma Nyra (VERSE 1) He said he wants me to be his mama Say for me, he go leave Angela Hmm; stop telling me story; me got peace Na the same thing you tell Gladys Gladys, oh, ohh (HOOK) Me no want Casanova Abegi, your ex-Cobar [ex-Cobar] Me no want Casanova Abegi, your ex-Cobar [ex-Cobar] (BRIDGE) Da di di, da di di, da di dei Enere kinfo wa halla Da di di, da di di, da di dei Can't be your Baby Mama Da di di, da di di, da di dei All I want is a true lover Da di di, da di di, da di dei Ehh, le, le, lе ehii (CHORUS) Ladies, any bobo wey too dеy lie Na One Chance Ladies, if he don't wanna show you his uncle Na One Chance Ladies, if he dey do jaku jaku Na One Chance Ladies, wetin you go do if that kind bobo come your way? Na to show am waka Show am sege Bui olla; tear opo Na to show am waka Show am sege Bui olla; tear opo (VERSE 2) Na for your pocket Weda you get house for Aso Rock Na for your pocket Weda you dey push Range Rover Sport Na for your pocket Weda you fine; you be the ladies' man Na for your pocket Weda you get money plenty for bank (BRIDGE) Da di di, da di di, da di dei Enere kinfo wa halla Da di di, da di di, da di dei Can't be your Baby Mama Da di di, da di di, da di dei All I want is a true lover Da di di, da di di, da di dei Ehh, le, le, le ehii (CHORUS) Ladies, any bobo wey too dey lie Na One Chance Ladies, if he don't wanna show you his uncle Na One Chance Ladies, if he dey do jati jati Na One Chance Ladies, wetin you go do if that kind bobo come your way? Na to show am waka Show am sege Bui olla; tear opo Na to show am waka Show am sege Bui olla; tear opo (HOOK) Me no want Casanova Abegi, your ex-Cobar [ex-Cobar] Me no want Casanova Abegi, your ex-Cobar [ex-Cobar] (BRIDGE) Da di di, da di di, da di dei Enere kinfo wa halla Da di di, da di di, da di dei Can't be your Baby Mama Da di di, da di di, da di dei All I want is a true lover Da di di, da di di, da di dei Ehh, le, le, le ehii (CHORUS) Ladies, any bobo wey too dey lie Na One Chance Ladies, if he don't wanna show you his uncle Na One Chance Ladies, if he dey do jaku jaku Na One Chance Ladies, wetin you go do if that kind bobo come your way? Na to show am waka Show am sege Bui olla; tear opo Na to show am waka Show am sege Bui olla; tear opo (FINALE) Emix on the mix
Rate this song
0/5.0 - 0 Ratings
Loading comments...
Credits
- Writers
- Emma Nyra