I Go Yarn

Album cover art for "I Go Yarn" by ​eLDee the Don

​eLDee the Don - Pop

I Go Yarn

2 Plays

View Artist

Lyrics

Intro Nobody wan die, but everybody wan go heaven You see me, as you See me so Chorus Me i go yarn, me i go speak my mind Me i go yarn, dem think say we blind Make we yarn, why are my people so poor, we can't take this no more Me i go yarn, me i go speak my mind Me i go yarn, dem think say we blind Make we yarn, why are my people so poor , we can't take this no more Verse 1 As i reach Yankee, i see say the life wey my people dem dey live, na nonsense As i reach Yankee, i see say to solve our problem e no hard, common sense Dem dey come here, dem dey see the way wey everything been dey work but dem just ignore Dem go reach house, go form the policies wey go make dem to rich and my people to poor E don tey wey, we don dey cry, wey we don dey hustle, wey we don dey die E don tey, wey dem dey chop money, while the average child for today is hungry CHORUS Verse 2 We get e land... Plenty Plenty land, Plenty Plenty farm We get e energy... Plenty Plenty oil, Plenty Plenty sun Water dey... Jaburata... River Niger dey, River Benue dey But for ordinary man, simple things to enjoy, we no fit to get Water nko, e no dey Light nko, e no dey Ordinary food to chop, e no dey Ordinary house to sleep, e no dey Water nko, e no dey Light nko, e no dey Ordinary food to chop, e no dey Ordinary house to sleep e no dey CHORUS

Rate this song

Rate this song

0/5.0 - 0 Ratings

5
0.0% (0)
4
0.0% (0)
3
0.0% (0)
2
0.0% (0)
1
0.0% (0)

Loading comments...

Credits

Credits Not Found