Category

Lyrics
[Intro] Yeah Ooh oh-oh, oh, oh, woah eLDee-e-e-e-e-e-e-e-e-e Eh Eh-eh eh Eh Eh-eh-eh Beats by Sarz [Verse 1] I'm a big boy, mi o humble oh Stay in the place ma fumble oh Wetin you dey yarn to n munble oh Ma fun n' ifoti wa tumble oh-oh You no dey look face ni I wan, know shey you dey craze ni? You-you-you don't know your place ni Abi you wan chop disgrace ni [Pre-Chorus] Owo yapa, o yapa for everybody O na yapa, o yapa, e-e-everybody can flex Omo yapa, wan yapa for everybody Aiye yapa, o yapa, o yapa [Chorus] Me and you no dey for the same Category, category Me and you no share the same Life story, life story Because emi n jaiye (jaiye lo) Mo na owo (na owo lo) Mo n shayo (shayo lo) Mo de le se omo (se omo lo) Emi ma n jaiye (jaiye lo) Mo na owo (na owo lo) Mo n shayo (shayo lo) Mo de le se omo (se omo lo) [Verse 2] As you see me so No be today I begin dey flow E don tey wey I don dey sing so From amateur na him I turn to pro, I turn to pro I don dey hustle o Lagos to London to Mexico I dey sise kiri and collect my dough That's why I fit to jollof dey go Jollof dey go, oh-oh [Pre-Chorus] Owo yapa, o yapa for everybody O na yapa, o yapa, e-e-everybody can flex Omo yapa, wan yapa for everybody Aiye yapa, o yapa, o yapa [Chorus] Me and you no dey for the same Category, category Me and you no share the same Life story, life story Because emi n jaiye (jaiye lo) Mo na owo (na owo lo) Mo n shayo (shayo lo) Mo de le se omo (se omo lo) Emi ma n jaiye (jaiye lo) Mo na owo (na owo lo) Mo n shayo (shayo lo) Mo de le se omo (se omo lo) [Pre-Chorus] Owo yapa, o yapa for everybody O na yapa, o yapa, e-e-everybody can flex Omo yapa, wan yapa for everybody Aiye yapa, o yapa, o yapa [Chorus] Me and you no dey for the same Category, category Me and you no share the same Life story, life story Because emi n jaiye (jaiye lo) Mo na owo (na owo lo) Mo n shayo (shayo lo) Mo de le se omo (se omo lo) Emi ma n jaiye (jaiye lo) Mo na owo (na owo lo) Mo n shayo (shayo lo) Mo de le se omo (se omo lo) [Break] Eh, oh-we-oh Eh, oh-we-oh Eh, oh-we-oh oh Oh, oh-we-oh oh Oh, oh-we-oh Oh, oh-we-oh Oh, oh-we-oh [Chorus] Me and you no dey for the same Category, category Me and you no share the same Life story, life story Because emi n jaiye (jaiye lo) Mo na owo (na owo lo) Mo n shayo (shayo lo) Mo de le se omo (se omo lo) Emi ma n jaiye (jaiye lo) Mo na owo (na owo lo) Mo n shayo (shayo lo) Mo de le se omo (se omo lo) [Outro] Eh, oh-we-oh Eh, oh-we-oh Eh, oh-we-oh oh Oh, oh-we-oh oh Oh, oh-we-oh Oh, oh-we-oh eLDee-e-e-e-e-e-e-e-e
Rate this song
0/5.0 - 0 Ratings
Loading comments...
Credits
- Writers
- eLDee the Don