Bosi Gbangba

Album cover art for "Bosi Gbangba" by ​eLDee the Don

​eLDee the Don - Pop

Bosi Gbangba

0 Plays

View Artist

Lyrics

Trybe records El d e e e Imo take y'all to the roots on this one Naija, where you dey Where you dey Come on Oh girl as I see you dey waka Everybody dey look your baka Dem dey wonder how dem fit to touch your heavy something Last time when you take my number You talk say you go holla But you put me on a long thing Today na today You no go escape I go put you for corner I'm ready for you Today na today You no go escape Mo ti ready la ti taa tan But before then Bosi gbangba ka jo (3x) Ta ba she tan o Bosi koro ka fo (3x) O fi e sinu Honda She omodе ni e I wonder Sho fe wa hummеr Fo lo yankee fun summer Eh,.on te brake Instead ko wa, wa je cake Mma toju e lo ti ti lai lai lai lai o Today na today You no go escape I go put you for corner I'm ready for you Today na today You no go escape Mo ti ready la ti taa tan But before then Bosi gbangba ka jo (3x) Ta ba she tan o Bosi koro ka fo (3x) If na your wife make you hold am hold am If na your girlfriend hold am hold am If na somebody own o, touch am softly softly If na your wife make you hold am hold am If na your girlfriend hold am hold am If you see somebody with another man own Tell am say Fi iyawo oni iyawo sile (8x) Today na today You no go escape I go put you for corner I'm ready for you Today na today You no go escape Mo ti ready la ti taa tan But before then Bosi gbangba ka jo (3x) Ta ba she tan o Bosi koro ka fo (3x) Today na today You no go escape I go put you for corner I'm ready for you Today na today You no go escape Mo ti ready la ti taa tan But before then Bosi gbangba ka jo (3x) Ta ba she tan o Bosi koro ka fo (3x) Oladele... TKO... el dee e e e e e e To all y'all who thought I was done I'm just getting started

Rate this song

Rate this song

0/5.0 - 0 Ratings

5
0.0% (0)
4
0.0% (0)
3
0.0% (0)
2
0.0% (0)
1
0.0% (0)

Loading comments...

Credits

Writers
  • ​eLDee the Don