One Ghana (For Your Pocket)

Lyrics
[INTRO] [VERSE 1] Make I confess, I be don yes You want contest, it be nonsense Many brothers, dem dey want vex Dem just want curse the thing God bless You see dem young girls, dem dey want flex We get demma numbers on the cordless We go crush them for some corners Make them shout oh yes ... demma mothers But let's be honest, I be the hottest Many dollars in my pocket Many daughters dem dey want sex Plenty rubbers in my trousers Imagine the concept, it be concert Them say dem dey want step for my converse And for my wall seff, it be problem So so comments from my audience [HOOK] One Ghana for your pocket What you dey go do for the club? Two Ghana for your wallet Chale make you go spot whatsup One Ghana for your pocket What you dey go do for the club? Two Ghana for your wallet Chale make you go spot whatsup [VERSE 2] Chale e no fresh, she get boyfriend We be lovers for the unders She dey undress, she dey want get To the wonders in mi boxers She give me more head till her jaws hurt A performance for the Oscars Wey be stop-less, chick is stop-less Spit hardest,she no go fit contest Fans dey love us they adore us We be the ballers cause we dey force yes Dem all know us, track monsters You never saw us? chale you for don specs You know EL is just like chocolate And i no bore seff but hw3 me auonf3 I go do more jams for the clubbers With the flat pocket, oh brothers [HOOK]
Rate this song
0/5.0 - 0 Ratings
Loading comments...