Eshoki

Album cover art for "Eshoki" by E.L

E.L - Pop, Azonto

Eshoki

0 Plays

Duration: 3:12

View ArtistView Album

Lyrics

Verse 1 Hey I see the girlie for the under gee spot She blow for Instagram TikTok More boys try but dem give up Abi u know me I for enter inbox Den she dey do like she no dey fit talk Say e get boyfriend wey e fit bore Ah, tell your boyfriend make e piss off See you for Make I chop you look delicious Eh She say she wan a nigga she go Fit trust Big boss she no wan no peacock Dadabee wey go show am deep love Dadabee boy wey go find the g spot So I pull up to the mall AMG drop Big block de talk Lomi I switch off Na she de rosh now she no de see top Come see bad girl de hala Jesus Jesos Chorus Chale der noor Oblaa yo l3 Eshoki Efeeli, eshoki Kw3 oblayoo l3 enami ni eshoki Efiili eshoki Eeh efiaa k3 oblaayo l3 eshoki Efiili eshoki Kw3 oblayoo l3 enami ni eshoki Efiili eshoki Verse 2 Me den my boys we de chill for this club And the DJ de drop hip-hop Only dadabee de talk big talk and de pop big bottle we no de lick shot I see this one girl wey e make click pause E make I talalnku make I sit op Something tellin me say make I just just shon But my boys de hype me say e go fit sauce so So I move to the girl like I de crip walk Big boss fix up look sharp Wey I look ina eye like wosop, make I buy you a drink what you wanna sip on I tell am say I really wanna linkop I wan dey your body like chicken pox She look me up and down like a seesaw Now she de smile b3 she see my wrist watch... AFA! Chorus Chale der noor oblaa yo l3 eshoki Efeeli, eshoki Kw3 oblayoo l3 enami ni eshoki Efiili eshoki Eeh efiaa k3 oblaayo l3 eshoki Efiili eshoki Kw3 oblayoo l3 enami ni eshoki Efiili eshoki Bridge Gb3k3 n33 nigb3 eka for the maamli Nungua , maamobi, or Labadi Where the chick, where the ho, where the baddie Ma ha no girl l3 ashoki eha mi Gb3k3 n33 nigb3 eka for the maamli Nungua , maamobi, or Labadi Where the chick, where the ho, where the baddie Ma ha no girl l3 ashoci eha mi Shocki eha mi Chorus Chale der noor Oblaa yo l3 Eshoki Efeeli, eshoki Kw3 oblayoo l3 enami ni eshoki Efiili eshoki Eeh efiaa k3 oblaayo l3 eshoki Efiili eshoki Kw3 oblayoo l3 enami ni eshoki Efiili eshoki Chale der noor Oblaa yo l3 Eshoki Efeeli, eshoki Kw3 oblayoo l3 enami ni eshoki Efiili eshoki Eeh efiaa k3 oblaayo l3 eshoki Efiili eshoki Kw3 oblayoo l3 enami ni eshoki Efiili eshoki

Rate this song

Rate this song

0/5.0 - 0 Ratings

5
0.0% (0)
4
0.0% (0)
3
0.0% (0)
2
0.0% (0)
1
0.0% (0)

Loading comments...

Credits

Writers
  • E.L