Babs

Lyrics
[Intro] Abi I tell you say This thing you dey do you for dawg (This is crazy chale) Hehe chale Listen [Verse 1] Chale make I tell you something wey e just dey bore The thing this girlie dey do me dier e dey pain me more The way the thing dey go be like I for give you score 'Cause in fact the way the girl dey show me level e be dull Somebody for call me T.D. Jakes or Farrakhan 'Cause I no dey feel the same I'm feeling like another man I ron am ahh but she close en mind She no want understand But I love you Barbara Araba Bannerman Look You go fi see on TV I dey come drop a CD E no be say me ni mi I'm a dbee chale mini Pound sterling and cedi You go fi see feeli feeli But this girlie I dey chase dey make I dey gyimi gyimi So my body catch me 'Cause I dey try get master plan But this girlie dey stretch me like I be rubber band My manager sef say e go link me Kim Kardashian But she no be Barbara Araba Bannerman Yeah [Chorus] Make somebody go tell Araba say me I dey love am oh Somebody tell am for me oh Somebody tell am for me oh oh oh oh Araba eh Araba eh A-A-A-A-Araba eh [Verse 2] Say hello to the hottest rapper in Africa Elom Adablah Bad as a cannibal I battle to the death Shoddies hala 'cause I'm flashy like a camera I no go nowhere but ma san aba And they know my name From Accra to Bolga to Salaga Them dey make I come over for Ramadan I be plain plain If something dey my heart top I no go cover am I love you Barbara Araba Bannerman Chale these days everybody turn rapper I no dey understand Dema raps dry E dey make I feel like Harmattan If e come rap I no for tell you who be number 1 The only dadabee who go fi Ghana to Amsterdam Yes yes y'all I'm back with another one I'm looking for a shoddy who dey carry back like Caravan If you see am tell am say me I dey love am madder than En name be Barbara Araba Bannerman [Chorus] Make somebody go tell Araba say me I dey love am oh Somebody tell am for me oh Somebody tell am for me oh oh oh oh Araba eh Araba eh A-A-A-A-Araba eh [Bridge] Yeah (Go) E no be say I want dey your top okay If you hear this song make you no shock okay I just want make you know say you dey rush okay So Barbara show me a little love okay E no be say I want dey your top okay If you hear this song make you no shock okay I just want make you know say you dey rush okay So Barbara show me a little love okay [Chorus] Make somebody go tell Araba say me I dey love am oh Somebody tell am for me oh Somebody tell am for me oh oh oh oh (BBnZ We about to go live) Araba eh Araba eh A-A-A-A-Araba eh [Outro] This is crazy chale It's E.L
Rate this song
0/5.0 - 0 Ratings
Loading comments...
Credits
- Writers
- E.L