Accra (I Cry)

Lyrics
[Intro: E.L] Yeah E.L See I'm a grown man But sometimes I cry you know I cry for different reasons but Most of the time I cry for Accra Accra [Verse 1: E.L] Charley so the policeman man stop me tell me say Charley today diε you for drop something for your boys I tell am today diε e no good nothing dey my body Make we see tomorrow I go make you overjoyed He say anything wey you get for your body make I feel You be superstar boss you for try I get 5 Ghana p3 the whole night town make dry My guy make you no lie see your ride Alright take 1 Ghana for your pocket There nor I see say nigga want vex Nonsense! You sef you dey see me jobless 1 Ghana for my what you go make I bore sef Komot! Inner light, make I see your license Road worthy quick show me all your items Fire extinguisher, triangle Okay you dey wear shades why? Ebe night time? Hands up [Chorus: Joey B] What they really want from a nigga? What they really want from me? I just want more with the paper Why they wanna hate on me? This is why I cry, This is why I cry This is why I cry, This is why I cry [Verse 2: E.L] Yeah listen I came I the game as a young boy One man solo, no convoy Then times I just wanted to rap No shows, no auto-tune, I used my raw voice Na I dey make beats for all the big artistes VIP told me you could be like this Be a big star chale you go see fly shit Hot girlfriend, with two or three sidechicks So I speed up, played all the free shows Stayed up late night in the studio Booed off stage, came back in beast mode Sacrificed just to tight up my weak flows And I swear down I no be perfect But I work so hard on my craft that I got a fan base worldwide It hurts that I won GMA, they say I don't deserve it God damn [Chorus: Joey B] What they really want from a nigga? What they really want from me? I just want more with the paper Why you wanna hate on me? This is why I cry, this is why I cry This is why I cry, this is why I cry [Verse 3: E.L] Yeah chale On my way to the studio Saturday Money in my pocket feeling good, capa dey Thank God for my life & my family, success Only thing e dey make I dey bore be the traffic I step top on the highway vim High speed yelling out money ain't a thing Next thing I see young man in my lane on a bike No lights so I slam on my brakes Racing, praying God please you for save him He's in the backseat in pain and I'm screaming Stay with me, make conversation Horns blazing as I aim for the hospital Korle-Bu be closed e be possible? Went inside screaming, "help I had an accident" They said, "light off and we don't know where the doctor went" R.I.P [Chorus: Joey B] What they really want from a nigga? What they really want from me? I just want more with the paper Why they wanna hate on me? This is why I cry, This is why I cry This is why I cry, This is why I cry What they really want from a nigga? What they really want from me? I just want more with the paper Why they wanna hate on me? This is why I cry, This is why I cry This is why I cry, This is why I cry
Rate this song
0/5.0 - 0 Ratings
Loading comments...
Credits
- Producers
- PEEWEZEL