Laho (Ehizdans Freestyle)

Shallipopi - Pop, Nigerian Pidgin
Laho (Ehizdans Freestyle)
0 Plays
Duration: 4:49
Lyrics
Shallipopi: [Chorus] Ghẹ gunmwẹn dẹ ọ, lahọ Ni paste aza, lahọ Aza mwẹ dry o, lahọ Ye, ye-oh Ghẹ gunmwẹn dẹ ọ, lahọ Ni paste aza, lahọ Aza mwẹ dry o, lahọ Ye, ye-oh, lahọ Ye, lahọ Ye, ye-oh, lahọ Ye, lahọ Ye, ye-oh, lahọ Ye Ehizdans: (Verse) Aza confirmed funds then i plaster Walking hard to meet up with superstars Your friends go dey, hate you for your backside Once funds just drop all of them go paste aza Monkey dey work baboon dey chop na wetin dem line If you no get money dey go live you go one side (one side) Like ant when sugar don finish all of them loss (Cho cho cho) They go put little effort so that they can build the trust But my nigga, no worry, less talk, less quary Do work, make money, bust out ferrari No talk, show working, prove men wrong Exceed expectations and show them off Take care off the ones that showed you love 10K doss enter quilox Shallipopi: [Chorus] Ghẹ gunmwẹn dẹ ọ, lahọ Ni paste aza, lahọ Aza mwẹ dry o, lahọ Ye, ye-oh Ghẹ gunmwẹn dẹ ọ, lahọ Ni paste aza, lahọ Aza mwẹ dry o, lahọ Ye, ye-oh, lahọ Ye, lahọ Ye, ye-oh, lahọ Ye, lahọ Ye, ye-oh, lahọ
Rate this song
0/5.0 - 0 Ratings
Loading comments...
Credits
- Writers
- Ehioma Daniels
- Ehizdans
- Shallipopi