In The Zanga

Lyrics
Where the gbedu dey in the zanga in the Zanga in the zanga where the shayo dey In the zanga in the zanga in the zanga Where the chips dey in the zanga in the Zanga in the zanga Oya come make we go into the zanga Go see durella inside the zanga Am still the one and only durella no dey Do you no know durella omo yapayasky Omo whisky yasky too gbasky see paparazzi Enemies dey want make we shine dey no want Make we rise cos the future is so bright hasten Right now am on the right track this is records Representing oya shout halleluyah baba god He don do am shout halleluyah baba god he Don do am oh no time for nonsense this one Na to make sense if you dey beef me that one Na for your pocket all una come do na to come To party make I see some chika make I come Shayo le okay now oya now lets go okay now Oya now lets go okay now oya now lets go Lets go Where the gbedu dey in the zanga in the Zanga in the zanga where the shayo dey In the zanga in the zanga in the zanga Where the chips dey in the zanga in the Zanga in the zanga Oya come make we go into the zanga Go see durella inside the zanga See some go dey vexing when dey see you Flexing when dey see you sey you progressing Dem no see me den when I dey hustling dem Big mcd in the zanga moni mama bami so mo Moti ninu game yen moti pe nu game yen gat Out of the way man get out of the way jen gbowo Mi lo Hey see right now am on the right track see see Recoeds representing oya shout halleluyah Baba god he don am shout halleluyah baba god he Don do am no time for nonsense this time na to Make sense if you dey beef me that one na for Your pocket all una come do na to come to party Make I see some chika make I come shayo hey Okay now oya now lets go okay now oya now Lets go okay now oya now let go lets go lets go Where the gbedu dey in the zanga in the Zanga in the zanga where the shayo dey In the zanga in the zanga in the zanga Where the chips dey in the zanga in the Zanga in the zanga Oya come make we go into the zanga Go see durella inside the zanga Lori titi ma tr ti ti moti ma ti hummer ati Bentle bami ninu pherari phose ati kayana Oni kini moni kini moni kini moni kini moni Kini titi moni titi ati titi mot un ma ti Hummer ati bentle bami ninu pherari Poshe daina Hey see right now am on the right track See see records representing hey see right Now am on the right track see see records Representing okay now oya now lets go okay Now oya now lets go okay now oya now lets go Lets go lets go Where the gbedu dey in the zanga in the Zanga in the zanga where the shayo dey In the zanga in the zanga in the zanga Where the chips dey in the zanga in the Zanga in the zanga Oya come make we go into the zanga Go see durella inside the zanga Where the gbedu dey in the zanga in the Zanga in the zanga where the shayo dey In the zanga in the zanga in the zanga Where the chips dey in the zanga in the Zanga in the zanga Oya come make we go into the zanga Go see durella inside the zanga
Rate this song
0/5.0 - 0 Ratings
Loading comments...