Dance For Me

Duncan Mighty & Sandazblack - Rap
Dance For Me
8.1K Plays
Duration: 4:17
Lyrics
[Intro] Yeah, yeah, yeah, yeah, oh yeah Wene o Wene mighty o Make you eh... [Chorus: Duncan Mighty] Make you paya paya Party just dey hala hala Chikalas dem dey woro maya Gbedu no go sara sara Everybody dance ah for me Make you dance ah for me Everybody dance ah for me For me, for me [Bridge: Sandazblack & Duncan Mighty] Port Harcourt! (For me, for me) Ghana! (For me, for me) Nigeria! (For me, for me) [Verse 1: Duncan Mighty] The way you dey whine am make me dey soji o I've never seen a girl wey fine pass you Every time you pass for road, na war Every other girl for that road must bow You too fine, eh I must try to make my name paya paya So anywhere you see Duncan Mighty Tell am say "Wene meka meka weh" Wene o, wene o, wene o Chai! Chineke me Manu chim o wu eh Wene o, wene o, wene o [Chorus: Duncan Mighty] Make you paya paya Party just dey hala hala Chikalas dem dey woro maya (Manu chim o wu eh) Gbedu no go sara sara Everybody dance ah for me Make you dance ah for me Everybody dance ah for me For me, for me [Bridge: Sandazblack & Duncan Mighty] Lagos! (For me, for me) Port Harcourt! (For me, for me) Africa! (For me, for me) [Verse 2: Sandazblack] Mempini, mempini, mempini da Mempini da, mempini da I like the way do you [?] A mini pasu ba, ewoo Mercy, mercy Okpini da, okpini da, okpini da Sandaz and Duncan Mighty in the party E ye [?] Ah girl, in the A.M., yeah girl [?] [Chorus: Duncan Mighty] Make you paya paya Party just dey hala hala Chikalas dem dey woro maya Gbedu no go sara sara Everybody dance ah for me Make you dance ah for me Everybody dance ah for me For me, for me [Bridge: Duncan Mighty & Sandazblack] Iwiala weh, iwiala weh Akwaaba! Ghana akwaaba! [?], ah! [Bridge: Duncan Mighty] Garun geringeri, garun geringeri Wene owo, wene owo Garun geringeri, garun geringeri Garun geringeri, wene Mighty o Garun geringeri, garun geringeri Wene owo, wene owo Garun geringeri, garun geringeri Wene o, wene o, wene o [Chorus: Duncan Mighty] Make you paya paya Party just dey hala hala Chikalas dem dey woro maya (Manu chim o wu eh) Gbedu no go sara sara Everybody dance ah for me Make you dance ah for me Everybody dance ah for me For me, for me [Outro] Wene Mighty, dance for me o Make you paya paya Party just dey hala hala Chikalas dem dey woro maya Gbedu no go sara sara Everybody dance ah for me Make you dance ah for me Everybody dance ah for me For me, for me Wene Mighty o, wene Mighty o Wene Mighty o, wene Mighty o Aye Sandazblack and Duncan Mighty, o no, no, no Gbedu no go sara sara Everybody dance ah for me Make you dance ah for me Everybody dance ah for me For me, for me Haha, ogulu noo ro gwu
Rate this song
0/5.0 - 0 Ratings
Loading comments...