Pepper

Album cover art for "Pepper" by Dremo

Dremo - Rap

Pepper

0 Plays

Duration: 3:14

View ArtistView Album

Lyrics

You're talking a rubbish, nkan to ba wu anybody Rapper wey dey sing song Codename! Dremo drizzy yeah, yeah, give dem... I spend the money careless, okayy People come dey jealous, jealousy, jealousy Even my enemies dey gum body oh Coz na money wey dey stop nonsense oh Let them do the talking, talking talk While i put the work in, working work Melo ni won, mi o gbo nkan to n so Guys know say i be the omo to n so While I'm making the money You make the loudest noise, make the loudest noise If you try me, i will show you pepper Show you pepper, me i go lock you up, call the popo, call the popo Pikin wey no want him mama rest, him sef he no go rest So if you try me, i will show you pepper, show you pepper Dem surround you cause you successful They come around you cause dem dey find something And if you tell them "NO", you be bad person But as i be goal getter, me I'm balling on them regardless Let them do the talking, talking talk While i put the work in, working work Melo ni won, mi o gbo nkan to n so Guys know say i be the omo to n so While I'm making the money You make the loudest noise, make the loudest noise If you try me, i will show you pepper Show you pepper, me i go lock you up, call the popo, call the popo Pikin wey no want him mama rest, him sef he no go rest So if you try me, i will show you pepper, show you pepper If you try me, i will show you pepper Show you pepper, me i go lock you up, call the popo, call the popo Pikin wey no want him mama rest, him sef he no go rest So if you try me, i will show you pepper, show you pepper Ewo won, ewo won, bi won shey wo wa Fun won tan, fun won tan, fi wonwe'kan... Okayy, o por yeah, yeah Ayaya Kema lo fi ikan we'kan

Rate this song

Rate this song

0/5.0 - 0 Ratings

5
0.0% (0)
4
0.0% (0)
3
0.0% (0)
2
0.0% (0)
1
0.0% (0)

Loading comments...

Credits

Writers
  • Dremo