Hey ma

Album cover art for "Hey ma" by Dremo & Simi

Dremo & Simi - Pop

Hey ma

0 Plays

View Album

Lyrics

Intro:- Rapper wey Dey sing song Dremo Drizzy ya ya Simi ohh yea Hook:- Hey mama x2 Girl tonight I wanna see you acting right Baby boo no drama Hey mama x2 Girl anything you request na yes yes like sey i be agama Verse 1:- Make we discuss you de make my head bust I go few questions and it's all about us What's my position in your life Shey I Be first ? Shey you go be my conductor when I be boss Shey you go smile for me my joro Shey you go tidy me up when I dey yarn dust She you go still address me when I dey wear cloth Girl I'm sorry I'm asking you jamb questions Hook:- Chorus :- So make I roll that cam for u As you dey roll that thing Pop a bottle of wine for u As you dey wine that thing So make I roll that cam for you As you dey roll that thing The way you go low Girl you make me high You making me high Verse 2:- (Simi) I see you want me now I see the way that you hang around You can have me baby if you hold me down Will you hold me down You can call me baby now Be my Clyde I go be your Bonnie now Shey you don get me baby don't mess around Or ama haunt you down Baby when I whine know I whine for you I wan spend all my time with you Maybe one day I go die for you Me I no dey lie for you Hey ,you know im gonna fight for you And even if den beat me boy I go cry for you I go cross that line for you Wetin you want I go find for you Chorus Don't tell me lies Shey you go spend time with me if I go Bankrupt The Apple of my eyes Shey you go send me if i no get Airdrop Me and you tonight Make we take trip ,uber go drop us for airport For my bad habits i go drop all Stop drink stop pot If my dealer rings I go drop call Mama x 3 I wanna take you to my mama Wan make you be my baby mama Because you dey blow my mind Outro Hey mama x2 Love don't care

Rate this song

Rate this song

0/5.0 - 0 Ratings

5
0.0% (0)
4
0.0% (0)
3
0.0% (0)
2
0.0% (0)
1
0.0% (0)

Loading comments...

Credits

Writers
  • Dremo
  • Simi