Fan of my fans

Lyrics
Intro Fan of my fans x 10 Yh Verse 1 E dey difficult to find person wey go fit to relate With my style of music cos e dey different from all the styles of artists that are now made So anytime I see person wey appreciate the pictures wey I dey paint On every song that I'm on makes me go on and on am come strong Like sey I dey carry weight I no fit please everyone even some people still don't believe in Jesus Christ For this stage of my career_ alot of people know that the Futures bright The ones wey no like me but like my music know that me burst right Awon Thomas wey dey doubt me before now are thinking like he just might Be the next big thing You no be my fan if get thinking That I won't be untop of my peers Middle finger to the air tell your girl sey get big thing My fans Vouch for me even asides the music Dey know I come correct on everything Fashion, passion , packaging Absolute passion powers everything I'm APPE my nigga I just wan to give a big S/o to my fans Who never let shit get to me on the Internet All of the negative comments that random people be posting on my wall My fans go yab your destiny till u deactivate ur account dem no send at all Hook:- Fan of my fans I'm a fan of my fans x9 If u no be fan I don't try pretend fuck your feelings No offense you just no dey part of audience Verse2:- Family and friends be my fans too My girl is a big fan she say I go big pass Mi soon Amen My mama said in anything I do Make I dey prayerful Spoke to Baba God now hin dey cover me and every Single person wey dey my crew Blessed x2 My fans they love me to death Yes and e get some things wey dey don do wey i no fit forget Buy me bottles for club ,pretty girls show me love Most of them go come my concert Even if heavy rain bin dey fall they no go mind to get into the venue wet That na love , that na support Apparently that is all that I need I took a fan out during the week I tell am say put the bills all on me She say no you put the bills all on me She say she get money she no want my money She just wan express the love she got for me And see how I'm living and that's all She see how I dey live she said I deserve it all Her believe and my prayer is to be known all around the world And I no fit achieve shit if my God or my fans no dey involved The love wey I get for my God and my fans just dey evolve swear I love you all Hook:-
Rate this song
0/5.0 - 0 Ratings
Loading comments...
Credits
- Writers
- Dremo