Chocolate (West African Remix)

Album cover art for "Chocolate (West African Remix)" by Dr SID & E.L & Sarkodie & Lynxxx & Ice Prince

Dr SID & E.L & Sarkodie & Lynxxx & Ice Prince - Rap, Pop

Chocolate (West African Remix)

2 Plays

Lyrics

[Intro: Sarkodie & Dr SID] Mavin Uhn What else You know what time it is (wi) You know say money no be problem Obidibiponbidi Eh Tie [Verse 1: Sarkodie] Feeling me flow, feeling me swag, ne me energy We ne Dr SID, abi you see the chemistry See the gold on my wrist, okay, hold up, lemme see Obidi na become a rapper, oh somebody set me free Chocolate nigga, I dey carry the beats I get for my riddim, no matter wetin be the case Ijama se je no feel say me I dey craze Money no be my issue so baby gimme my space What else, tell my boy be that Don Jazzy, your beat, I dey massacre like kebab Naija, Obidi dey be the number one demand I dey rap too much, I for go rehab [Verse 2: Ice Prince] Yeah, huh, see A lot of rumors dey circulate But I'm a real G, you know how I operate And how your body moves slow when you coordinate So we can both fly if you cooperate I be the topic and I hang with the bestest Got class, I ain't even got Master's Them other boys cheaper than Aspen The way you move your body I'ma spring you like pasta [Verse 3: Dr SID] You're the bomb, girl, and I want to detonate But you are my woman, that's the way I decorate Eh, see dem they feeling your figure eight Bad girl make you come make I regulate Eh, no need to perambulate In the dark, girl you know you illuminate When the boys dem a feel boy eliminate All day, all day, all day long we go (Shh), eh [Chorus: Dr SID] No need to dey speculate That thing wey dey circulate It's true dem sweet like chocolate Now you want to dey chocolate No need to dey speculate That thing wey dey circulate It's true dem sweet like chocolate And I go make you dey modulate [Post-Chorus: Dr SID] Make you dey modulate (Ahn, ahn) It's true dem sweet like chocolate (Ahn, ahn) Make you dey modulate; it's true (Ahn, ahn) It's true dem sweet like chocolate (Ahn, ahn) Chocolate, true, true, chocolate (Ahn, ahn) Chocolate, make you dey modulate (Ahn, ahn) True, chocolate, make you chocolate (Ahn, ahn) It's true dem sweet like chocolate (Ahn, ahn) [Verse 4: E.L] I know you love your strawberry and vanilla (Hey) And I know you love your honey cream pie With your chocolate cherry and your ginger (Hey) My sweet Cinderella But e be the chocolate e dey give you the fever (Hey) 'Cause I know say none of them dey make you dey kolo the way you licking on your finger E be E to the L on the feature So tell me what it's gonna be tonight, girl Don't be shy, baby come and take a bite, girl (Uh-huh, uh-huh) I bet you never had this feeling in your life, girl (Uh-huh, uh-huh) Oh na-na-na-na-na-na, oh na-na-na-na-na So tell me what it's gonna be tonight, girl (Uh-huh, uh-huh) You know the dapper rapper gonna keep you tight girl, (Uh-huh, uh-huh) And I know you got a chocolate surprise, girl Oh na-na-na, na, na-na, na Come on I'm a busy man but not today Baby we can get jiggy, we never stop the play You know it's crazy when E.L and the doctor dey You don't know what you go get like a box of chocolate I'm a busy man but not today Baby we can get jiggy, we never stop the play You know it's crazy when E.L and the doctor dey You don't know what you go get like a box of chocolate [Chorus: Dr SID & Lynxxx] Eh, eh, eh, no need to dey speculate That thing wey dey circulate It's true dem sweet like chocolate Now you want to dey chocolate No need to dey speculate That thing wey dey circulate It's true dem sweet like chocolate (Chill yo!) (I dey tell you) And I go make you dey modulate [Verse 5: Lynxxx] She wants chocolate with no calories How about some nuts with no allergies? How about four points full of drink there? We can act out your freaky dark fantasies No jokes mehn, I'm dope mehn Pepsi, no Coke mehn Nwayi oma, eziokwu, no soap mehn They tryna bungee jump with no ropes, mehn I'm tryna to buy your heart, so what's the cost thing? With a body so bad like Joselyn Gorilla love scene, I'ma leave her wild I'ma put that as sweet, pacquiao Nde we tenya bin ya (Bring it) Nge ke oma, this nigga Guaranteed to be the best she had I make her bend over while she praciad (Osborne) [Verse 6: Dr SID] I'ma make you get loose Omo, I get screwdriver My fine boy packaging, see, e no get rival Dem dey dobale for me I be point over rival Dem dey gbadun my P Dem dey put off dem lighter [Chorus: Dr SID] No need to dey speculate That thing wey dey circulate It's true dem sweet like chocolate Now you want to dey chocolate No need to dey speculate That thing wey dey circulate It's true dem sweet like chocolate And I go make you dey modulate [Post-Chorus: Dr SID] Make you dey modulate (Ahn, ahn) It's true dem sweet like chocolate (Ahn, ahn) Make you dey modulate; it's true (Ahn, ahn) It's true dem sweet like chocolate (Ahn, ahn) Chocolate, true, true, chocolate (Ahn, ahn) Chocolate, make you dey modulate (Ahn, ahn) True, chocolate, make you chocolate (Ahn, ahn) It's true dem sweet like chocolate (Ahn, ahn)

Rate this song

Rate this song

0/5.0 - 0 Ratings

5
0.0% (0)
4
0.0% (0)
3
0.0% (0)
2
0.0% (0)
1
0.0% (0)

Loading comments...

Credits

Writers
  • Dr SID
  • Ice Prince
  • E.L
  • Sarkodie
  • Lynxxx