Izzue

Lyrics
[Pre-Chorus: Dammy Krane, Davido] Part one, part two Them go reverse, so make you no dey calcu Omo olope, Dikeh O.B.O watch out for part two (right now) [Chorus: Davido, Dammy Krane] Mo fe izzue, a wa izzue right now Mo fe izzue Baby I'm tryna reach you right now Mo fe izzue, a wa izzue right now Mo fe izzue Baby I'm tryna reach you right now [Verse 1: Dammy Krane, Davido, Dammy Krane & Davido] Eyys, no bad done Know that you ready for my long python (iyo iyo) Wait, turn by turn If e be love I go give it to you all night long You see all the things dey be talking online All the qualities dem a see me combine Omo no dey follow me, I be balling from time Looking for the omo wey go reach here on time Wan ni mo do, wan ni mo dope Wan ni mo dope o, wan ni mo dope o Yeah eh Ah, do o And it really nice to meet you I just don't want to izzue We can take it to the bedroom Say wetin you want, I go izzue [Pre-Chorus: Dammy Krane, Davido] Part one, part two Them go reverse, so make you no dey calcu Omo olope, Dikeh O.B.O watch out for part two (right now) [Chorus: Davido, Dammy Krane] Mo fe izzue, a wa izzue right now Mo fe izzue Baby I'm tryna reach you right now Mo fe izzue, a wa izzue right now Mo fe izzue Baby I'm tryna reach you right now [Verse 2: Dammy Krane, Davido] My African girl, my American girl Baby let me know when you wan link up, girl Shoutout to Babcock girls Link up to drink up girls Not to forget Redeemers' girls I get covenant with my Uni girls Omo na to izzue all, all, all They know they're beautiful Bootyful Omo I go izzue all, all, all I no go dey merciful [Pre-Chorus: Dammy Krane, Davido] Part one, part two Them go reverse, so make you no dey calcu Omo olope, Dikeh O.B.O watch out for part two (right now) [Chorus: Davido, Dammy Krane] Mo fe izzue, a wa izzue right now Mo fe izzue Baby I'm tryna reach you right now Mo fe izzue, a wa izzue right now Mo fe izzue Baby I'm tryna reach you right now [Outro] Suka Sounds
Rate this song
0/5.0 - 0 Ratings
Loading comments...
Credits
- Writers
- Dammy Krane
- Davido