Ojoro Cancel

D’Prince & Wizkid - Pop, Igbo
Ojoro Cancel
0 Plays
Lyrics
[Intro: Wizkid, D'Prince] D'Prince is here Lelelelelelelelele yeba Ice! Yeba ye yeba Yaga! Olelelelelelelelelele yeba Yeba, ye Omoba [Verse 1: D'Prince] Tele mi kia kia (kia) Tele mi kia kia (kia) Oh baby kia masa (masa) Oh baby maza maza (maza) I'm knocking on your door Can I come inside? I know what you like Oya break it down Every party, she dey shut it down Every timе when she hear thе sound Me just dey wait I go take you down, oh-oi Oya take it up I like the way she dey back it up This matter, we go take it up If the party dey dull, she go wake it up, oh-oi From Lagos to Sokoto (Sokoto) Gwagwalada to Soweto (Soweto) Dem wan follow me gbalaga See them, they be bursting that sokoto Oya follow me baby o (baby o) My fine fine baby o (baby o) I'm loving you baby o (baby o) We can do anything wey you like [Chorus: Wizkid] Ojoro cancel baby o Ojoro cancel baby o I dey give you, give me I dey give you, give me Ojoro cancel baby o Ojoro cancel baby o I dey give you, make I take I dey give you, make I take small [Verse 2: Wizkid] Dem dey feel am for Gwagwalada Dem dey feel am for Adamawa Dem dey feel am for Anambra For Nasarawa, dem dey cause kasala [?] [Chorus: D'Prince, Wizkid, both] Ojoro cancel baby o Ojoro cancel baby o I dey give you, give me I dey give you, give me Ojoro cancel baby o Ojoro cancel baby o I dey give you, make I take I dey give you, make I take small [Verse 3: D'Prince] Tickle me, tickle me, tickle me Tickle me, come tickle my soul Tickle me, tickle me, tickle me Tickle me, come tickle my soul Ice baby, fine well well You posh pass, posh paname Hot Omotena, wantanamera Tele mi kia kia (kia) Tele mi kia kia (kia) Oh baby kia masa (masa) Oh baby maza maza (maza) I'm knocking on your door Can I come inside? I know what you like Go down below Omoge I like your soft pillow The way you rock it o Omoge you go kill person o Go down below Omoge, I like your soft pillow (pillow) [Chorus: D'Prince, Wizkid, both] Ojoro cancel baby o Ojoro cancel baby o I dey give you, give me I dey give you, give me Ojoro cancel baby o Ojoro cancel baby o I dey give you, make I take I dey give you, make I take small Ojoro cancel baby o Ojoro cancel baby o I dey give you, give me I dey give you, give me Ojoro cancel baby o Ojoro cancel baby o I dey give you, make I take I dey give you, make I take small [Outro] Baby Fresh
Rate this song
0/5.0 - 0 Ratings
Loading comments...
Credits
- Writers
- D’Prince
- Wizkid