By Myself

Lyrics
See that girl with the fine face And that one with the bad shape Plus that one with the badder waist I think I'm in the right place See we men for women Whoa, beautiful children Out there, please can I get an "amen"? Please, Omoba and you know say I no send oh I did this all by myself Eh, oh All by myself (this no be deep end o) Oh Why you go dey try yourself? Why you no dey try yourself? (from Monday to weekend o) Oh Why don't you ask yourself? Why don't you ask yourself? (e no go kill you o) Eh, eh, eh You wish bad for me, I wish good for you You hating on me, I sorry for you A wa pe gbo, ori wapa oni high way Owo ti monеy, o'n yapa in a briefcase In case I need you Jaiyе I want to Everybody with the more two Baba God dey I did this all by myself Eh, oh All by myself (this no be deep end o) Oh Why you go dey try yourself? Why you no dey try yourself? (from Monday to weekend o) Oh Why don't you ask yourself? Why don't you ask yourself? (e no go kill you o) Eh, eh, eh Poko! You show me loving, akpako pa Them dey feel my hits for Abuja They show me love in Asarawa Ugly girls dem dey sa ra wa Shalewa and Bukiwa Halifat and Hadiza This one no be cinema Abeg Prince don don't say I did this all by myself Eh, oh All by myself (this no be deep end o) Oh Why you go dey try yourself? Why you no dey try yourself? (from Monday to weekend o) Oh Why don't you ask yourself? Why don't you ask yourself? (e no go kill you o) Eh, eh, eh E no say I no send o I did this all by myself Eh, oh All by myself (this no be deep end o) Oh Why you go dey try yourself? Why you no dey try yourself? (from Monday to weekend o) Oh Why don't you ask yourself? Why don't you ask yourself? (e no go kill you o) Eh, eh, eh Ade kolo ko, ale roko Ade kolo do, won le lodo Ade komo, mase sun won mo Ade kolo ko, ale roko Ade kolo do, won le lodo Ade komo, mase sun won mo E no say I no send o This no be deep end o From Monday to weekend o E no go kill you eh
Rate this song
0/5.0 - 0 Ratings
Loading comments...
Credits
- Writers
- D’Prince