Amina

D’Prince & Dr SID - Pop
Amina
2 Plays
Lyrics
[Hook: D'Prince] (Mavins) Amina Where you dey? Come and see We don dey shele Amina Make una come Meet us for center E don dey happen For this Moe You come party You leave your pients I know you're mad You get agenda With that kind behind Omo take your time [Chorus: D'Prince] That thing wey you dey find For pier E dey for here Come here my girl I go give you your share That thing wey you dey find For pier E dey for here Comе here my girl I go give you your sharе That thing wey you dey find For pier E dey for here Come here my girl I go give you your share That thing wey you dey find For pier E dey for here Come here my girl I go give you your share That thing wey you dey [Verse 1: D'Prince] See me see see see this sissy go put me for trouble o Girls of nowadays go put me for trouble eh Amina come party she forget her pient mo gbe Even some girls for here don comot their pient oh eh But me I don bring some, and you know say I don smoke some Know the boy handsome, so le won hold me for ransom Don't hold me Don't hold me I say don't hold me Omo you no know me [Hook: D'Prince] (Mavins) Amina Where you dey? Come and see We don dey shele Amina Make una come Meet us for center E don dey happen For this Moe You come party You leave your pients I know you're mad You get agenda With that kind behind Omo take your time [Chorus: D'Prince] That thing wey you dey find For pier E dey for here Come here my girl I go give you your share That thing wey you dey find For pier E dey for here Come here my girl I go give you your share That thing wey you dey find For pier E dey for here Come here my girl I go give you your share That thing wey you dey find For pier E dey for here Come here my girl I go give you your share That thing wey [Verse 2: Dr SID] Ahn ahn Say na you mine Abi who no know say na me you dey find o? You come find another man wey go harm you your behind o Omo for your mind o Me one of a kind o You show yourself with your body while your eyes dey talk all mouth o That thing wey dey for Sokoto I don put am for shokoto Omoge why you dey no for me Come talk inside motor Omo for your mind o You be one of a kind o Omo, omo for your mind o You be one of a kind o [Hook: D'Prince] (Mavins) Amina Where you dey? Come and see We don dey shele Amina Make una come Meet us for center E don dey happen (Mavins) For this Moe You come party You leave your pients I know you're mad You get agenda With that kind behind Omo take your time [Chorus: D'Prince] That thing wey you dey find For pier E dey for here Come here my girl I go give you your share That thing wey you dey find For pier E dey for here Come here my girl I go give you your share That thing wey you dey find For pier E dey for here Come here my girl I go give you your share That thing wey you dey find For pier E dey for here Come here my girl I go give you your share That thing wey you dey [Outro: D'Prince] That thing wey you dey You leave your pients That thing wey you dey Amina That thing wey you dey With that kind behind
Rate this song
0/5.0 - 0 Ratings
Loading comments...
Credits
- Writers
- D’Prince
- Dr SID