You Sabi Xclusive?

Album cover art for "You Sabi Xclusive?" by DJ Xclusive & Bovi

DJ Xclusive & Bovi - Non-Music, Intro

You Sabi Xclusive?

0 Plays

Duration: 0:54

View Album

Lyrics

John Reach, you know DJ Xclusive Eh I dey hear am for radio but I no know if e dey sing now Ehn holy (sir) You know DJ Xclusive E be like say I dey hear of the guy from time to time KK, hmm? You know DJ Xclusive Hmm na You know am I know am Wetin e dey do E be DJ Ehen, ok Rotimi (aboki) You know DJ Xclusive Talosoro Okay okay The way the matter dey go e be like say I go ask DJ Xclusive himself Whether e no DJ Xclusive (laughs)

Rate this song

Rate this song

0/5.0 - 0 Ratings

5
0.0% (0)
4
0.0% (0)
3
0.0% (0)
2
0.0% (0)
1
0.0% (0)

Loading comments...

Credits

Credits Not Found