Promise

Lyrics
Superstar Dj xclusive Iceprince zamani This one is for the fans out there You bin making me the man out here You the reason am blowing up fast And am rather turning to a brand out here You bin the reason wey dey calling me for show And na u dey make my account dey grow You be de reason wey my belle e dey big And we started the hustle long time ago This one is for my day one G's Wey we don dey pray from time Where we bin dey share one jeans And my niggas bin dey pray for sign See lemme go back to 1999 wen I bin dey pop up for my sch Everytime am spitting on the rhyme the girls tell me am nice and cool And dat shit started to fire in me See me I dey give God praise See me as I dey carry oleku and aboki all around and I dey make dem craze Oh boy fire I no go let you down Said I no go let you frown Even when I never drop track You dey show up whenever your boy is in town Oh boy I no go fall your hand And I no go make you cry Even when I sit down for my house with tears in my eyes You dey make me fly That's why I promise, I promise, I promise, I promise, I promise, I promise That's why I promise, I promise, I promise, I promise, I promise, I promise I promise to be your guy That's why I promise, I promise, I promise, I promise, I promise, I promise That's why I promise, I promise, I promise, I promise, I promise, I promise I promise to be your guy Always oh yeah Icepprince zamani Oleku Aisha wagwan Wasup wasup This one is for my day one DJ Wey bin don dey play my sound Wey bin don dey carry me for head And they carry me to London And dey make my pouch This one is for dem OAP's God bless all of them for me Sometimes I dey miss interviews And I know say you go vex for me If you know me den you know it's not my fault See no matter wey you rough I rough You showed up and all the way you support my court And that's why whenever you cough I cough That's why whenever you pop I pop And that's whenever you drop I blush That's why whenever you run I run That's why I say life is a turn by turn That's why I promise, I promise, I promise, I promise, I promise, I promise That's why I promise, I promise, I promise, I promise, I promise, I promise I promise to be your guy That's why I promise, I promise, I promise, I promise, I promise, I promise That's why I promise, I promise, I promise, I promise, I promise, I promise I promise to be your guy (always, always) I promise to be your guy (always) That's why I promise, I promise, I promise, I promise, I promise, I promise I promise to be your guy (always) That's right This one goes out to all my fans out there world wide Goes out to everyone that supported themusic from day one To all the lovers (laughs) Shout out to iceprince That's right Everyone who's been with me from day one Thank you all for your love I appreciate you all Without you there's no me Shout out to the almighty God Baba God noni Number one Shoutout to e.m.eas well Shout out to the whole family It's all love Can't forget the streets Shout out to the streets Thank you for showing appreciation Thank you for accepting me It's all love baby Lagos islan, marina, igbosere Shout out to everyone who's been buying my cd's Shoutout to the OAP's and DJ The producers, the artists, the mixers Without you guys we will never be here Of course shout out to the TV stations We love you guys Thank you so much for playing our songs Thank you so much for playing our videos God bless you guys All mans crazy Sda for life Shout out to everyone out there If I didn't call your name It's all love still I got normal love for you guys We bin doing this since 2002 And the haters I love you guys Keep hating while I keep working The more hate the more energy And my bank account keeps growing high I love you guys Good night Thank you for coming for the show Peace
Rate this song
0/5.0 - 0 Ratings
Loading comments...
Credits
- Writers
- Ice Prince