Pariwo

Lyrics
Tune me up (ayy) X, sive If you no dey wish me well Me I fit dey wish you well Anyhow e be, my head go still dey there Kan kan, o ni pe ka fi tissue we (that's the fact, tho) Nothin' wey dey bother me 'Cause Oluwa dey cover me Oriburuku, o ti over me I go chop life, I go gbe'ga mi (yeah yeah) Gucci mo wo yi Designer mo wo yi Good life, e dey sweet me for body As I'm spendin' the money Baba na, nothin' I fit do, ayy Than makе I dey jolly The way Jehovah dеy bless me, ayy-ayy E dey high me like "Paami" (bullshit) Me, I no dey pariwo Omo, me I no dey pariwo I no dey send no bad man I swear me I just dey carry go And if I see my sodi Make dem come mujo That's why me I no dey pariwo I be senior baller for this game O shey, set awon Taiwo Me, I no dey pariwo Omo, me I no dey pariwo I no dey send no bad man I swear me I just dey carry go And if I see my sodi Make dem come mujo That's why me I no dey pariwo I be senior baller for this game O shey, set awon Taiwo Tune me up (ayy) X, sive Oya wen de zeh Ovi yeh vu, oya wen de zeh Wen vi, wen de zeh Ovi yeh vu, oya wen de zeh Wen-wen, oya wen de zeh (yeba) Ovi yeh vu, oya wen de zeh Wen-wen These girls are too busy Too much activity On this, I know negativity No impossibility Baba na, nothin' I fit do, ayy Than make I dey jolly The way Jehovah dey bless me, ayy-ayy E dey high me like "Paami" (bullshit) Me, I no dey pariwo Omo, me I no dey pariwo I no dey send no bad man I swear me I just dey carry go And if I see my sodi Make dem come mujo That's why me I no dey pariwo I be senior baller for this game O shey, set awon Taiwo (bullshit, bullshit) Me, I no dey pariwo Omo, me I no dey pariwo I no dey send no bad man I swear me I just dey carry go And if I see my sodi Make dem come mujo That's why me I no dey pariwo I be senior baller for this game O shey, set awon Taiwo Tune me up (ayy) X, sive (ayy) Superstar DJ (ayy) Mix by LordGabrielz (ayy)
Rate this song
0/5.0 - 0 Ratings
Loading comments...