For You

DJ Neptune & Rema - Pop, Nigeria
For You
1 Plays
Duration: 3:12
Lyrics
Greatness Another banger (let's go) DJ Neptune (hit me) Since I dey look you for insta oo Your picture dey give me ginger o Girl e b you I dey sing for I no fit to play you like FIFA You and your friends dem sit down I notice say you be the leader Follow me make you for enjoy Drink Hennessy plus shisha Hmmmm Astalavista oo Tonight na astalavista Hmmmm Give me ginger o Girl you dey give me ginger Hmmmmm Chelsea Manchester o Tonight na Chelsеa Manchester Make you takе am easy on me girl yeh ma pami Hmmm Whatever you need Baby girl I get am for you ehn ehn Me I get am for you ehn ehn I say Whatever you need Baby girl I get am for you ehn ehn Me I get am for you ehn ehn Hmmm Shey you dey feel all my gbedu (Gbedu) I don come with another banger (Banger) Run make you call all your sister (Sister) Still fit to call your Aunty o Amprokotomakule baby (ehn ehn) Your waist dey sweet me like fanta (mm mm) D way you dey whine to the konga (lady shake it, let's go) This one na love at first sight I don find love for many places I don even use website But I no find anybody Wey fit the description wey write But when I see you from afar And I see the way your body dey shine That's why I dey use my eye glass I dey talk to you make I no go blind ehh Make I no go blind hmmm Make I no go blind Manager give me check make I for sign Give this girl wey dey my side One minute I don change her life Where money dey everything dey dey alright oo Oya take your body She be miss kedike She be miss kedike She be miss kedike Girl this our love E no go fade away E no go fade away E no go fade away hmm I no go play you like dembelele I no go play you like makelele Thank God say you come my way I thank say you come my way Whatever you need Baby girl I get am for you ehn ehn Me I get am for you ehn ehn I say Whatever you need Baby girl I get am for you ehn ehm Me I get am for you ehhhh mmm mmm mmn Shey you dey feel all my gbedu (Gbedu) I don come with another banger (Banger) Run make you call all your sister (Sister) Still fit to call your Aunty o Amprokotomakule baby (ehhh) Your waist dey sweet me like fanta (mmm mmm) D way you dey whine to the konga DJ Neptune Shake am (whine am jor) Shake am (I say shake am jor) Comot body Break am Vibes Vibes
Rate this song
0/5.0 - 0 Ratings
Loading comments...
Credits
- Writers
- Rema