Démo

DJ Neptune & Davido - Pop, Nigeria
Démo
7.7K Plays
Lyrics
Babe babe babe babe o Another one on replay Neptune here say shépe [OBO] Another one on replay OBO here say shèpe [DJ Neptune] Another one on replay [Baddest] Speroach here say shépe [Greatness] Another one on replay Speroach Beatz Oh Babe babe babe o, [ChiI] E get the feel feel feel feeling o Wey I dey feel for my my my body o Eh, make I dey démo I say oh babe o E get the feel feel feel feeling o Wey I dey feel for my my my body o Eh, make I dey démo Babe babe babe o E get the feel feel feel feeling o Wey I dey feel for my my my body o Oh, make I dey démo I say oh babe o E get the feel feel feel feeling o Wey I dey feel for my my my body o Eh make I dey démo Call me when you need me You know say me I go pick up [Omo I go pick up] If you call me, oh babe go pick up o ye Ti o ba jé fé pé mi, O mó pé o ti di mess up Mess up if you ask me omo na mess up This your figures 8, E go make me wait o Baby I go get patience for your waist o This your figure 8, E go make me wait o Waiting at your gate, patience for your waist o Babe babe babe o E get the feel feel feel feeling o Wey I dey feel for my my my body o Eh make I dey démo I say oh babe o E get the feel feel feel feeling o Wey I dey feel for my my my body o Eh make I dey démo Babe babe babe o E get the feel feel feel feeling o Wey I dey feel for my my my body o Oh make I dey démo I say oh babe o E get the feel feel feel feeling o Wey I dey feel for my my my body o Eh make I dey démo Yeh, this your lips want to make me say [muah] Come and be my baby ye [Uwa] Am not talking plenty [talking plenty] Girl for you am ready [You I'm ready] And am ready ready for this body [Muah] This your eyes I want to look inside [Uwa] All this mula cannot fit inside your bag Girl am very ready [very ready] And I will give you every [give you every] Baby girl I want to change your life [Uwa] Babe babe babe o, shèkpe E get the feel feel feel feeling o Wey I dey feel for my my my body o Oh make I dey démo I say oh babe o E get the feel feel feel feeling o Wey I dey feel for my my my body o One, Two Go [Make I dey demo] Neptune [Démo] Obo [Démo] Speroach [Démo] Chiii, make you no dey [Démo] Neptune [Démo] Obo [Démo] Speroach [Démo] Make you no dey [Démo] Another one on the replay Neptune here say shèkpe [DJ Neptune] Another one on replay Obo here say shèkpe [Davido] Another one on replay Speroach here say shèkpe [Baddest] Another one on replay [Number one] Obo here say, chiii
Rate this song
0/5.0 - 0 Ratings
Loading comments...
Credits
- Writers
- Davido