Otid (Our Turnup Is Different)

Dj Consequence & Dammy Krane & Ice Prince - Pop
Otid (Our Turnup Is Different)
0 Plays
Duration: 3:17
Lyrics
[Intro] With DJ Consequence, the turnup is different DJ Consequence Ice dey here so ya [Hook: Dammy Krane] Peju throway party o Panpe throway party yeah Ginger throway party oh Our turnup is different eh Bizzle throway party oh Panpe throway party o Ginger throway party o Our turnup is different oh [Chorus: Dammy Krane] Walele wanlele, mummy mummy wangele Daddy daddy wangele eh Our turnup is different eh Walele wanlele, mummy mummy wangelе Daddy daddy wangele eh Our turnup is diffеrent eh [Verse 1: Dammy Krane] Before before, them people dem dey ignore ignore Now wey dey see us for club Now dey want to dey pickup pickup Na police, lios, na me get the party and I be the host Shayo, oya jogodo Drink up your bottle till you compose Dey go shalaye, why dey call me the alaye Now we dey see us for far away Now dey want to dey farawe, farawe [Hook: Dammy Krane] Peju throway party o Panpe throway party yeah Ginger throway party oh Our turnup is different eh Bizzle throway party oh Panpe throway party o Ginger throway party o Our turnup is different oh [Chorus: Dammy Krane] Walele wanlele, mummy mummy wangele Daddy daddy wangele eh Our turnup is different eh Walele wanlele, mummy mummy wangele Daddy daddy wangele eh Our turnup is different eh [Verse 2: Ice Prince] Drop the singer singer See the Versace on my finger That's me, bling I dey party dey chill with ginger haha, my nigga Shey na pistle go post for Insta, on Instagram? So the girls can follow to Elegushi Got me on the split, some Hennessy I pull up in the wind, they never see boy I'm tendency man they getting jealousy, but that's me and my niggas, we turn it up [Hook: Dammy Krane] Peju throway party o Panpe throway party yeah Ginger throway party oh Our turnup is different eh Bizzle throway party oh Panpe throway party o Ginger throway party o Our turnup is different oh [Chorus: Dammy Krane] Walele wanlele, mummy mummy wangele Daddy daddy wangele eh Our turnup is different eh Walele wanlele, mummy mummy wangele Daddy daddy wangele eh Our turnup is different eh [Outro] It's another one oh, yes you know it's a badder one yeah It's another one, I know it's a badder one eh e yeah It's another one oh, yes you know it's a badder one yeah It's another one, whether you know it's another one eh Hypertek things
Rate this song
0/5.0 - 0 Ratings
Loading comments...
Credits
- Writers
- Dammy Krane
- Ice Prince